Billia's Posts
Nairaland Forum › Billia's Profile › Billia's Posts
1 2 (of 2 pages)
Hehehe na only apc or pdp waka come streets? Listen. http://www.datafilehost.com/d/b50bb632 |
thanks guys |
+1 today, bless God |
ASUU STRIKE PART 2!!! Oh Yesss oO! The Part 2 don enter Alaba o. Akunnaya Films in association with Ezenwa Pictures presents anoda ogbonge movie "ASUU STRIKE PART 2". Dis one na movie wey don pass movie oooooo. Dem nor dey miss dis one oooo, even blind person dey listen to d audio, deaf dey look d pictures for screen, u must to watch am by urself. Come hear the true story behind dis ASUU Strike ooooo. Come hear why dem sack Ruqayyat Ahmed Rufai- For this Part 2 you go see as dem take kill Prof iyayi, as e car take somersault, come see as Gov idris wada dey smile drive dey go e nor send, come hear prof iyayi final words wen e say "LORD IT IS FINISHED"! U go c all for dis movie. Come see as ASUU dey reject billions like change..... ewoo ooo Chai com c as university student dey suffer, boys don do lebuke tire so tay 6 pack come fallout, girls don tire for kitchen.... See Mata o!!_ rich man no even worry. Leaders no even send. Wetin poor man go do. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014 Part 2!!!. . .Death, secrets, Suspense full am, intrigue, romance, swagger, ginger, all dey for the movie. U go laff, u go cry and u go get headache. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014!!! Na Part2 be this OOOoooooooooooooooooooo. . . Director na JRI Group. Producer na King Edokpayi II. Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan Pete Edochie as Nassir faggie Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala and Olu Jacobs as Gabriel suswan.. Desmond Elliot as lebuke guy, Segun Arinze as Wada, Justice Esiri as Prof iyayi.. Chaaaaai. ASUU STRIKE PART 2!! Grab ur copy now..!!! If You wan be the first to watch am, Hit LIKE and Comment SEND Now, and See The Link For Your Inbox o! |
ASUU STRIKE PART 2!!! Oh Yesss oO! The Part 2 don enter Alaba o. Akunnaya Films in association with Ezenwa Pictures presents anoda ogbonge movie "ASUU STRIKE PART 2". Dis one na movie wey don pass movie oooooo. Dem nor dey miss dis one oooo, even blind person dey listen to d audio, deaf dey look d pictures for screen, u must to watch am by urself. Come hear the true story behind dis ASUU Strike ooooo. Come hear why dem sack Ruqayyat Ahmed Rufai- For this Part 2 you go see as dem takeU kill Prof iyayi, as e car take somersault, come see as Gov idris wada dey smile drive dey go e nor send, come hear prof iyayi final words wen e say "LORD IT IS FINISHED"! U go c all for dis movie. Come see as ASUU dey reject billions like change..... ewoo ooo Chai com c as university student dey suffer, boys don do lebuke tire so tay 6 pack come fallout, girls don tire for kitchen.... See Mata o!!_ rich man no even worry. Leaders no even send. Wetin poor man go do. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014 Part 2!!!. . .Death, secrets, Suspense full am, intrigue, romance, swagger, ginger, all dey for the movie. U go laff, u go cry and u go get headache. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014!!! Na Part2 be this OOOoooooooooooooooooooo. . . Director na JRI Group. Producer na King Edokpayi II. Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan Pete Edochie as Nassir faggie Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala and Olu Jacobs as Gabriel suswan.. Desmond Elliot as lebuke guy, Segun Arinze as Wada, Justice Esiri as Prof iyayi.. Chaaaaai. ASUU STRIKE PART 2!! Grab ur copy now..!!! If You wan be the first to watch am, Hit LIKE and Comment SEND Now, and See The Link For Your Inbox o! |
HTC wildfire, whatsapp me on 08189875048, if u are in Benin or abj |
It seems all isn’t perfect after all in the Mavin Records camp. In July, BellaNaija Music brought you the story that Afro Pop/R&B star Wande Coal may be exiting Mavin Records (click here to read), the record label founded by music producer Don Jazzy in 2012. After the release of Wande Coal’s video “The Kick” which had no indication of Mavin Records, but Wande’s record label Black Diamond Ent., the streets started talking. Today Tuesday 5th November 2013, Wande Coal released a fun upbeat track titled - Baby Face. A few minutes ago, Don Jazzy took to Twitter to state that he is the rightful owner of the song. In one of his tweets, he claims that he produced the song a year ago. How long will i continue 2 sweat and some people will choose to steal from me. I am nice and easy going doesnt mean u should disrespect me — Michael Collins (@DONJAZZY) November 5, 2013 OK THIS IS A STUDIO DEMO I MADE ABOUT A YEAR AGO. DON JAZZY – #BABYFACE ==>> https:///Sx7Rnr13Fb # INTERLECTUALPROPERTYTHEFT — Michael Collins (@DONJAZZY) November 5, 2013 I honestly expected y’all to come at me with me being childish. But enough is enough. even if i send my legal team on him una go complain 2. — Michael Collins (@DONJAZZY) November 5, 2013 I can decide to shut him down with one call. but didnt. all i ask for is “give me my credit” and nothing else. — Michael Collins (@DONJAZZY) November 5, 2013 Mavin Records was founded by Don Jazzy, after his split with long time business partner, D’banj. Mavin Records was officially unveiled to the public in May 2012, with artistes such as Tiwa Savage, D’Prince, Dr Sid, Don Jazzy and Wande Coal. Wande Coal’s profile has been removed from the label’s official website – mavinrecords.com Listen to Wande Coal’s Baby Face Listen to Don Jazzy’s Baby Face Update: Wande tweeted the version he says he recorded with Don Jazzy last year. Here is the Original studio demo version of babyface that @donjazzy recorded with me last year http:// /1FegrwNYSg …I REST MY CASE — Wande Coal (@wandecoal) November 5, 2013 Case closed? We’ll see. Be Sociable, Share! |
so no more christmas Rice.? |
world politicking |
1 2 (of 2 pages)