Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,782 members, 7,851,651 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 03:28 AM

ASUU Strike Movie Part 2 - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / ASUU Strike Movie Part 2 (535 Views)

Another Nationwide ASUU Strike? / Meaning Of Some Words In Hon. Patrick's Speech On ASUU Strike / ASUU Strike (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

ASUU Strike Movie Part 2 by Billia(m): 6:16pm On Nov 28, 2013
ASUU STRIKE PART 2!!!
Oh Yesss oO! The Part 2 don enter Alaba o. Akunnaya Films in
association with Ezenwa Pictures presents anoda
ogbonge movie "ASUU STRIKE PART 2".
Dis one na movie wey don pass movie oooooo. Dem nor dey miss dis one oooo, even blind person dey listen to d audio, deaf dey look d pictures for screen, u must to watch am by urself. Come hear
the true story behind dis ASUU Strike ooooo.
Come hear why dem sack Ruqayyat Ahmed Rufai-
For this Part 2 you go see as dem takeU kill Prof iyayi, as e car take somersault, come see as Gov idris wada dey smile drive dey go e nor send, come hear prof iyayi final words wen e say "LORD IT IS FINISHED"! U go c all for dis movie.
Come see as ASUU dey reject billions like change..... ewoo ooo
Chai com c as university student dey suffer, boys don do lebuke tire so tay 6 pack come fallout, girls don tire for kitchen.... See Mata o!!_
rich man no even worry.
Leaders no even send. Wetin poor man go do. Kai!
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014 Part 2!!!. . .Death, secrets,
Suspense full am, intrigue, romance, swagger, ginger, all dey for the movie. U go laff, u go cry
and u go get headache.
ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013/2014!!! Na Part2 be this OOOoooooooooooooooooooo. . .
Director na JRI Group.
Producer na King Edokpayi II.
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Pete Edochie as Nassir faggie
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala and
Olu Jacobs as Gabriel suswan..
Desmond Elliot as lebuke guy,
Segun Arinze as Wada, Justice Esiri as Prof iyayi..
Chaaaaai.
ASUU STRIKE PART 2!! Grab ur copy now..!!!
If You wan be the first to watch am, Hit LIKE and Comment
SEND Now, and See The Link For Your Inbox o!

3 Likes

Re: ASUU Strike Movie Part 2 by Nobody: 6:23pm On Nov 28, 2013
Billia: ASUU STRIKE PART 2!!!

Bros you are too much..... Lwkmd....... I must grab a copy jare

1 Like

Re: ASUU Strike Movie Part 2 by richybanky(m): 6:31pm On Nov 28, 2013
lmao.... u ar tu much bro
Re: ASUU Strike Movie Part 2 by chieftekena: 7:00pm On Nov 28, 2013
Hahahahahahahahahahahahahahahah.....I cant stop laffing ohhhhhhhh.....hahahahahahahahahaah!!!!!

(1) (Reply)

House Of Rep Seek 3yrs Validity For Jamb Result / ASUU Strike: Fg/ASUU Sign Mou / I Can't Sponsor My Admission Into University. Please Help!! I Want To Go To Uni

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.