Bizzman001's Posts
Nairaland Forum › Bizzman001's Profile › Bizzman001's Posts
wapmasta001: Its bad dat no 1 in d house asked after me........anyway.....have been really busy, i mean very tight......i promised am gonna drop my strategy for d year......im still going to do dat.......as soon as am free....probably nxt week.......till den ....stay cool guys....av nt being able to trade .....but ma signal gave me 2 sure bets diz af2noon on au and eu wich came out green.....lets try and keep here busy till am back.....AND FOR THOSE THAT STILL DNT HAVE DIA OWN STRATEGY.....PLS FIRST BEFORE I WUD B BACK......D NEWBIES HERE REALLY NEED TO KNW A LOT ON SUPPORT, RESISTANCE, PIVOT LEVEL ETC.....YOU CAN MAKE UR RESEARCH ON DAT.......IF YOU SHUD KNW DIZ TINS MENTIONED ABOVE WELLA, AND HW TO USE DEM, AND DIA EFFECTS ON D CHART......DEN U MIGHT B GUD TO GO......AND GREETINGS TO ALL D HOMMIES.....NATRUETALK>NO FINISH DIZ MONEY BEFORE I COME BACK O......AND HAILINGS TO ALL D GURUS IN DA HOUSE.PEACEEEEEEEEEEEEEEEEEEEnice one oga....one luv |
O'steve:nice one oga steve... |
Abi bom no get moni to pay again dat y dey jus dey luck pairs ![]() |
teeboy4x: Will Try dat 2morook tanks... i wan go uba b4 since i hav a/c wit acces... it d tins go wk no need 4 me to go uba again. |
arbitrage: All visa cards like UBA Visa Africard, Access naira visa card, Union visa card, Skye visa card, diamond visa card, standard chartered visa card, etc.can some1 use Access naira visa card witdraw nd deposit wit BOM.....coz i used fidelity no wk wit ham. |
Jonzynne: , Place ur cusor on watever u want to remove, rite clik, den u will c delete.ok tanks |
teeboy4x: nice 1 brov...bin waitin for ur alert since but no shakinlol...tru talk |
I need ha help...any body knw hw i can clean up my chart?....i need to clean up my chart. |
Gud mornin green house |
natruetalk: resting time byeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeenice dreams |
phlopholly: Hv u gotten urs?am on mobile i wil try it wen nepa bring light. |
phlopholly: Thanks, I did dat but I did not see d candlestick file on d list. And its already in the templates folder on my computermay b u dnt put it in d right way.... |
phlopholly: The .tpl file |
phlopholly: The .tpl filei mean which one do u put in d c-program file and which one do u put in d templates folder? |
phlopholly: After downloading d files, go to computer-local disk C- program files-meta trader-experts-indicators.which of d indicators do u put in d c-program file and which one do u put in d templete folder. |
phlopholly: I pasted d template file in d template folder. Bu the problem is I dnt knw how to attach it to template in my chart. I already attached the oda files in the chart@phloph how do u attached d oda files in ur chart? |
@optimist ar we go to paste only d .tpl to d template folder and the remain indicators wil be go to experts>indicator...sha i de right? |
phlopholly: House, please how long does it take to get the UBA africard?it tak 5 to 7day. |
sunwalk: aaaaaaaargh. wait naw. see as page dey fly. now i got to read, read, read and read. i don tire o. abeg make una no vex. screen shot never get captured for my redifined strategy for random index. secretrait job no easy abeg. na chance i dey struggle for. make una na no forget na windows mobile i dey use trade am ooh. until i get onto my pc abeg.ok....we dey with u o.....happy nw yr |
HAPPI WEEKEND GREEN HOUSE..............I HOP U AR ENJOY IN/OUT ![]() |
Oga teeboy i dey hail o....hw ur side? |
natruetalk: loss this one after 8 straight win. will relax and enjoy my UJ on forex@natruetalk help ur bro....abeg 0 |
@teeboy 10x i wil try that fxdm |
@natruetalk pls help me wit ur strategy... Dis my mail....bizzman001@gmail.com |
teeboy4x: Repliedok i hav sent u another 1 |
House dey ful today see al my oga them |
@teeboy pls i hav sent u a msg....i need ur reply. |
[color=#990000][/color] HAPPY NEW YEAR.....MAY IS YR BE A GREAT YR 4 US(AMEN) ![]() ![]() |
G8t d green house |
after all d drags all indicators dis wat i get
|
