Politics › Re: Olusegun Obasanjo Visits Benue State (Photos) by bjbat: 10:49pm On Dec 13, 2015 |
Bern1992: Wetin im wan carry Ph.D do 
i hope no b to use am steal like Oga Jona did which 1 be sey you hope no b to use am steal like oga Jona did? You wan tell me sey him no steal too? The man na just wise man na Experience na him baba use Jona no get experience na na y and again he trusted too many pple and again if person don marry woman weh him no go fit Control na wahala ........But na God go judge all of dem o |
Romance › Re: Ladies, What Are Your Turn On And Turn Off's In A Guy? by bjbat: 5:13pm On Dec 11, 2015 |
EroticAngelina: Turn ons: Sexy voice, Muscular body, Humor, Cleanliness, Sexy eyes, He must be romantic etc
turn offs: bad breath, Dirtiness, Pride, Egoistical, arrogance, dull and boring, Greediness, etc lol why u add greediness na hun! |
Celebrities › Re: Laura Ikeji Gets Her Teeth Braced (photos) by bjbat: 8:26pm On Dec 08, 2015 |
SleekyGee: How does it affect the price of fuel, in fact how is it our business  I wonder o......this 1 na better news?........mtchew |
Politics › Re: Obasanjo Raises Alarm Over Unemployment by bjbat: 7:20pm On Nov 29, 2015 |
Baba Owu na now you just dey know? Abegiii  |