Blacksta's Posts
Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 334 pages)
For sure - Come see Ben for club - the bo bo na robot - he no get brake light at all - Every month we dey order new ashi 's |
Ben-10:If you try am - I cancel all your Ashi services |
Studio CFR:What is difference btw the one wey u get . At least Ashi don make up their mind? ![]() |
The only thing u r waiting for " Na beating" |
If you wanna follow - you are more than welcome - but na at your risk - I hear say those girls tough - dem go finish u - so if u know dey body build abeg stay house. |
Actually you can have her- i no want anymore - Na war between me and dyt |
Nonsense - Dyt it is over - I dey go Ashi Joint ![]() |
ok make i try page 50 - that one i just write am yesterday - so nobody don hear that one before. |
I see - synthesis you are making progress - good bro - If anything block and u need me to unblock the drain pipe - abeg hala - i stil dey corner dey sip my second bottle of Malta. |
U wan make i drop another one - or that one don win u @ rest abeg all this riff raffs should clear out of the room - them dey affect style. |
ok "black dusts his old toasting book - and coughs, coughs" Dyt The most desired gift of love is not diamonds or roses or chocolate. It is focused attention - Dyt whalai i go give you 150% of attention . forget diamonds you go lose am or it will wear out - but my love no go lost or wear out . he go renew like new freshly squeezed orange . always fresh |
Oy a I am ready but before i start you have to renounce that kiss you gave to StudioCFR. and give me a special one. |
Kiss ke? - My Investment Dyt you have finished me - My head ooooo My Bellleee |
wait - make i find my toasting notebook - my lines dey inside . abeg no go anywhere. |
U dey ask again - My one and only ![]() |
If any party happen here - I go scatter the place - Dj if them born u well play musik ![]() |
I wan buy u bottle before as i don see you dey busy with my guy synthesis . Just pretend se i no dey here. ok dear. |
Ma se ba yi now - Ok i have heard - anything you want - i dey ready. |
ol boy - u meet me for here - and i just dey chill with my Malta drink and no i dey disturb you at all i just dey enjoy the film show . Mukina2 over to u - and stop all the games |
![]() ^ Joker |
^ ki lo de ni si ye |
Dyt - anywhere wey i see u - i just wan give u a hug - oya come here - make sure u dont visit romance section anymore - all the love u need dey yoke section. ok dear. |
mukina2:Lol i know say u be |
Godfather pass Godfather - we shall see |
It is every joke one must laugh - some are suppose to tickle the mind. Sky Why now - oya come for a hug ok I go try and look for joke where you go spoil body. |
Where is your Joke thinking cap - Ok I will highlight areas that are funny 1. White Stretch girdle - maybe not to woman 2, Wrapped around her face 3. She was desperate for money |
If you find yourself constantly trying to impress friends, family, coworkers, or superiors by stating your self confidence, you have clearly crossed the line into arrogance. Maybe another angle from another person. - When can one then display self confidence |
msef before i enter trouble - i get work but i dey NL - Please seun abeg close NL btw the hours 8am - 5pm |
It is depends on one's focus - I once watched a documentary where the person concerned had lived 8 years without any cash but was living off dump sites and in a caravan but the guy was content and happy . Some would say the guy is a miserable sod but on the other hand many have money but not happy and some have committed suicide Hollywood is perfect example. |
Pharoh - How flesh no go weak - when fine babes dey pull left and right no forget the last thing wey u talk - this place na Ashi joint oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 334 pages)
