BlessedNuel's Posts
Nairaland Forum › BlessedNuel's Profile › BlessedNuel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 288 pages)
It's too early for dx kinda banter.....make we reserve the energy for better stuffs |
E don set....fingers crossed |
Health is wealth |
![]() |
All for the gram....local man is just speechless |
Oga... use your tongue to count your teeth. You are old enough to know the difference between love and ruvv. Una go come online dey bash ladies meanwhile offline dem dey use Una as tissue paper. I read where you said you take good care of the girl smh in dismay....oga,make sure your parents and siblings no dey lack anything...if not eehYou dey invest in girl wey no be ur wife as mortgage bank wey she be ? Keep it up.... very soon she go invite you to her wedding and you go chop rice without meat as your interest. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 288 pages)

smh in dismay....oga,make sure your parents and siblings no dey lack anything...if not eeh