Bliizz's Posts
Nairaland Forum › Bliizz's Profile › Bliizz's Posts
Antonio8931:stop quoting me Mr man I gat no business with whatsoever you dey do with her...na you carry your matter come here. You dey find quick advice...you don see am you don dey misyan. Name spoiling ko...naming ceremony ni...na the money wey you don spend dey pain you jare. Find another one and spend on her too...keep on trying nigga..don't stop 🛑 Na your type girls dey use and dump...before your eyes go clear..e go tey |
Antonio8931:Oga na your palava be that E no concern me....I don tell you wetin I wan tell you. Keep on bankrolling her while she is busy enjoying herself in the arms of another man. |
Sorry but how old are you? No pun intended but the way some boys abi guys behave dey vex me sometimes. You dey invest on person wey no be your wife. If we look closely...your mummy never see such amount of money from you dx month but u dey here dey feed another man wife in the name of I go marry her...I love her...dey credit person wey go trash you like bin Sorry but that girl go show you shege...una go just dey zombi up and down |
Lwkmd.dx people no dey tire seff |
No offense but dx their cup look like spaceship 🚀 |
Afonja101:I understand how it feels but you really need to pick up your broken pieces and move on. You are even lucky say you never grow old...you can still produce more kids This time around,as you dey prepare for antenatal care...dey arrange money for DNA test. The other gender ain't loyal at all |
Sorry about that chief But the truth of the matter is that some firstborn na away match dem dey be (sendforth package from the woman's ex lover) Its only the woman that knows the true father of a child I rest my case |