NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:36pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: Lol...na merlin oooo..
Wait!,no be u just abuse me finish now ... pls dnt break ma heart...I been don apologize na na so yuu de treat ya wife? taking 4eva 2 4giv? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:28pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: Watching merikims&logodwhiz diary season 1 in my 1000D glass. I bin tink say na vampires diary o my person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:24pm On Apr 19, 2016 |
iambibi: hmmm the thing tire me o ... U sure say no be juju I tell yuu, I don de suspect una president sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:21pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola: Nothing to think about jare. I yaff already made up my mind.
Ilu oyinbo, here I come! oya o safe
No com back de cry sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:07pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola: I go run leave am 4 house. Shebi him self dey run lemme 4 house sometimes. hmmmmmmmmm! Tink diz tin wey yuu wan do so wella o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:01pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: Me? BlizzydoDo? Me? smiln, haba cnt yuu take a joke...yuu na my correct person na...yuu care 4 iambibi fruit salad? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:58pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola: Thanks ur excellency sir. Just I & my triplets will do. 4get about d rest. yur husibandy nko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:52pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy: ahn ahn..... which one b all ds sugar sugar....e no good to dey do ds kind thing for my padi front, forget! Fraiser sef dey jealous hian, na dat small tin wan make Fraiser jelos ni? He knws mi better dere z no xtra meaning or tots attached cool temper. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:47pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS: How e go be free... Fraiser no give u money ni no de chuk mouth 4 mi & eaglevision matter, ahbi wah are friends 4? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:35pm On Apr 19, 2016 |
eaglevision: lol se u dae play ni? dis one i dae see polo and body hug,wey hardie14 my marketer o.
anywaiz akube shorts per one 700. round necks of some quality brand(3 in 1)1800,2000 rubber tennis 800 leather tennis and cloth material tennis 1200,1400. waist pouch 600 socks 100 prices all in dollars,hehe.
Delivery na nationwide o.tanku delivery na free? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:28pm On Apr 19, 2016 |
eaglevision: missprudence!!! looooongest time o.how hav u been and hows prep? comon gimme a smile blizzydodo sweedie awayu? bummiaaaaaaaaaan i see u too sugar I'm doing well sugar, jus de pray & wait make night do so Wednesday go com shaperly....Ow ya side? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:21pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468: Pressy what Category are we classified now in terms of the LONGER THREAD ON NAIRALAND IN HISTORY. I know that BATCH B 15 STILL LEADS but have we overtaken BATCH A 15? thought I was d only 1 interested in diz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 2:31pm On Apr 19, 2016 |
SMartins1: Habakaba!! Nothing Ok o
make I biliv yuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 2:06pm On Apr 19, 2016 |
SMartins1: See who they form pick up lines Haba! Wat I do? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 1:44pm On Apr 19, 2016 |
kitchen: intelligent question... Oya,,, answer gimme space I wan cook 4 kitchen |
Travel › Re: Sanusi Yahaya Yakubu Forgets His Iphone 6 At Noi Bai Int'l Airport by BlizzydoDo(f): 10:47am On Apr 19, 2016 |
Kennedymac: it all depends on people ooo the guy get church mind sha I tell yuu |
Travel › Re: Sanusi Yahaya Yakubu Forgets His Iphone 6 At Noi Bai Int'l Airport by BlizzydoDo(f): 10:31am On Apr 19, 2016 |
Kennedymac: sometimes this can never happen in nigeria omo if ur phone don lost be say e don lost my phone fell 4rm my purse early diz month & d guy was kind enough 2 tell me where 2 meet him & get it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:01am On Apr 19, 2016 |
DTOBS: Yea....It's been long oooo..
Dedicated to chisophia
Your head dey dia gidigba...oya chop knuckle yes boss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:42am On Apr 19, 2016 |
DTOBS: If as at yesterday, no news of any postponement; then NYSC wouldn't wanna give pple HBP through any postponement again.
So corperwee are we good to go?..... We are good 2go Good 2go Good 2go |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:56am On Apr 19, 2016 |
Fraiser: Chisus!!! BlizzydoDo u no sleep ni, wetin my wife dey find for GC by dis tym of d day... Gudmorni my darlin angel... Hope u really enjoyed our luv play in dream? gud morning hon, I did enjoy it & yuu sef no de sleep? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:01pm On Apr 18, 2016 |
Alhassanu: Goodies plenty oo. I nova loose my bag Sha. Make I no hear story sha 4 my own share |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:59pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Lol! Ur thoughts are wrong. My sent4rina is stressed up daz y u think he is moody. His pockets are full to the ultimate. We have got too much money. I will spend extravagantly n camp. But abeg o, don't come & burgle our home o. We don't keep money @ home. Our money is kept n d bank. na all night person go com do again 4 ya naming? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:58pm On Apr 18, 2016 |
Sent4rina: *grabed d mic*
Hello ladies and gentlemen... I am very grateful for...
*phone ringing*
excuse me please i will be right back... yuu neva ready o
So yuu plan 2 kip yur guest waiting ahbi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:57pm On Apr 18, 2016 |
spixytinxy: ahn ahn fraiser kilode na, se na me say mk blizzydodo divorce u ni, y u wan scatter my peaceful home madam tatafo welcm back, get yur rumors right o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:59pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Better carry ur clothes come iron 4 my house now. Na only our house get light 4 dis city this night. We don already pay NEPA, so they no fit take light. Lols, ok nw yuu wan embarras mi ni? Hu tell yuu say Fraiser & I no de pay NEPA? Neva d less I go try |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:27pm On Apr 18, 2016 |
SMartins1: Tomorrow own no near Wednesday 20th... men go dey use 4G, because 3G no go gree open page... Lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:25pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Na 10pm now. Hope sey u go show face. I go try my friend , nepa no wan restore light make I iron dat my sexy gown. If light com I go show |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:25pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Na 10pm now. Hope sey u go show face. I go try my friend , nepa no wan restore light make I iron dat my sexy gown. If light com I go shop |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:08pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: My friendship. Where have u been since all this while now. Today is a very wonderful day o. Am sure u are aware of the party that will be happening here 2nyt daz y u showed up among other visitors. Hope u brought goodies along with u. no vex ejhor, wen b d time 4 yur parry? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:55pm On Apr 18, 2016 |
Fraiser: babe tanks for gettin my back o... No mind dem, just let make I comot dis traffic wey I dey... Den go see dem sefs.... U re d best my sweet potato yuu welcome, anytin 4 yuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:01pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: Chai..
This traffic is really high..  I tell yuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:54pm On Apr 18, 2016 |
Alhassanu: Good afternoon good people of God.
It's been a long while. Sure I've missed a lot. Respect to everyone here, those I've known and the new people. More importantly, Kbs468 BlizzydoDo Logodwhiz Rukkyola Friah (Niger corper) Sent4rina Fraiser Dtobs And many others I no fit spell una Monikas correctly Sha. welcm back hon, yuu av been missed by mua as well...hope say yuu carry goodies com 4 mi b4 diz smile go change? |