Bobbyrobby1's Posts
Nairaland Forum › Bobbyrobby1's Profile › Bobbyrobby1's Posts
I think this new formation is working for us,hmm conte nice one,hazard nice one,moses nice one,conte abeg sell Mikel then use the money to buy zobo or carton of lacasera for the team |
oga u r finished just try and avoid her oo,let's b truthful, u will end up bleeping her |
y una dey congratulate the guy,na e job na,does he expect Ronaldo to come and score for him,abi them nor dey pay am,u try sha |
flavour nor b so na,nobody is perfect na,that girl has gone through enuf,u dey add ur own join.u sef,u do f*ck anyhow na,y u come dey judge person, only u carry 2 hairstyle for one head.we r all humans we make mistakes. assh*le strawberry flavour |
na wah oo |
just try and avoid her oo,let's b truthful, u will end up bleeping her