NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:18am On Apr 21, 2016 |
johndanny: Bobolil dem don change my delta o. Kbs468 tell me say na Abuja de der. Kbs468 abeg no vex forward am to my mail thank you hmmmm nawa oh.....congrats |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:15am On Apr 21, 2016 |
Kbs468: Fine bro. You don check?
Nothing yet oo e b like say na the network oo because when d thing just start, Nothing like PRINT CALL UP LETTER COLUMN sef
Later later na d thing came out and when clicked to print/view/download, Na invalid parameter dey show oo even as I don see some people own change from that already na same parameter here oh,,,, from DELAYing us to "PARAMETERing" us... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:11am On Apr 21, 2016 |
LogoDWhiz: I no b NYSC o.
Akwa ibom lucky you... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:09am On Apr 21, 2016 |
LogoDWhiz: I see u boss.
U just scarce lyk dat una(nysc) don too use person play naw.. Lolss where them post you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:07am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:07am On Apr 21, 2016 |
Kbs468: Bobolil where you go hide  I de offline lol how far? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:06am On Apr 21, 2016 |
Kbs468 I greet u sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:04am On Apr 21, 2016 |
Abbeyunique2: nah, dem help me check am ni where them post you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:03am On Apr 21, 2016 |
LogoDWhiz I hail |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:02am On Apr 21, 2016 |
Abbeyunique2: Rukky.ola and bobolil where dem post una egbon,,, I never see my own oh,,, you fit help me check? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:37pm On Apr 20, 2016 |
Walexz02: Bobolil na wa for you o... Where you come enter all This while . Hugs him sorry bro... Na nysc cause am... How far? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:34pm On Apr 20, 2016 |
prindu: Thanks guys for ur patience...hope we are now happy  hello sir,, can you check for me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:32pm On Apr 20, 2016 |
johndanny: i never see o lolss.... Mine just de fall my hand... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:24pm On Apr 20, 2016 |
johndanny: where you been de all dis while? Guy i don miss u die.. Welcome back my man I just de oh,, I miss u scatter.... U don see yours? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:21pm On Apr 20, 2016 |
peterveo: BoboLiL my fellow ex Malabite welcome back. Wher hv u been? Hope ur Delta is stil intact? I don't know yet,,, have been around... Thanks.... Check for me... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:19pm On Apr 20, 2016 |
I greet una |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:14pm On Apr 20, 2016 |
merikims: From plateau to delta.mhen vex full my body.oyehomie,blizzydod I don decamp ooo. hello dear,,can you check for me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:14pm On Apr 20, 2016 |
I saw your mentions,,, thanks for checking on me... I'm good .... Greetings.. New new faces |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:11pm On Apr 20, 2016 |
Nawaa ohh.. See people... Make una no cause stampede for here oh |
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: Ladies..can You Date A Fine Boy Who Eat Groundnut by boboLIL(m): 1:07am On Apr 13, 2016 |
onstelly: Bia this village black ugly boy from Congo, stop quoting me, even in your next life you can't date a girl as pretty as me. Broke ass Onye ara are you not the one on that dp? |
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Anambrarian Let's Meet! by boboLIL(m): 12:10am On Apr 12, 2016 |
JOYOSITA: Joy from Njikoka LGA, Enugwu ukwu precisely I de awka oo,,, make we relate na... |
Foreign Affairs › Re: Woman Walks Unclad In Street Of Nairobi, Bringing Everything To A Standstill by boboLIL(m): 10:10pm On Apr 11, 2016 |
Omo see positioning for that blow... |
|
Sports › Re: Jose Mourinho Pictured With Anthony Joshua, Heavyweight Champion by boboLIL(m): 1:29pm On Apr 11, 2016 |
|