Health › Re: Amina Ibrahim Dies Of Stevens-Johnson Syndrome In Kano After Taking Septrin by boboLIL(m): 6:59pm On Jun 07, 2016 |
Rest in peace beauty |
Politics › Re: Buhari Condemns Killing Of Bridget Agbahime In Kano, Sues For Peace by boboLIL(m): 6:10pm On Jun 04, 2016 |
Nothing can ever take me to northern part of Nigeria whether dream or real... You go kuku kill me first... Other islamic countries are not like this... Buhari and co. are now publicly condemning this act but privately encouraging this ediots that only hear "come and go"....
The dwarf that said "even Jesus Christ can't rule Nigeria", has he died or been beheaded? Please let igbos go ooo!!!!!! |
Politics › Re: 7 Die As MASSOB Protests In Asaba.. by boboLIL(m): 6:07pm On May 30, 2016 |
LibidoFoods Oga randy foods na how much? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:55pm On Apr 22, 2016 |
Una just de funny sha... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:49pm On Apr 22, 2016 |
johndanny: chai! e pain me die. But anyhow God Dey peace |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:26am On Apr 22, 2016 |
johndanny: mehn de changed mine to Abuja o e pain me sha say you. No join me there,, you wey say you go BEER me, choi,,,nysc don scatter the parol for us... Abuja na better place na... You go de chop fct money... Lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:43am On Apr 22, 2016 |
johndanny my man na delta they still give me oo... How be? |
NYSC › Re: A16 Delta Corpers..let's Meet Here... by boboLIL(op): 8:38am On Apr 22, 2016 |
Add me... 08060967789 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:33am On Apr 22, 2016 |
Cc prindu brother na delta oh... What about you?
eaglevision my man na delta oo,, you nko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:46am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:40am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:34am On Apr 21, 2016 |
katerine7: super lion boboLIL where them carry you go na lioness DELTA oh... You nko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:31am On Apr 21, 2016 |
For God so love me that He posted me to DELTA again after all the nysc change oh..... Delta corper owwwwwaaaaaaa
Bye kaduna Bye abuja Bye Lagos |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:17am On Apr 21, 2016 |
hardie14: is that bobolil i dey seey dia ? nwa na me oo.. How be? Why sad na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:13am On Apr 21, 2016 |
wittyemi: BoboLiL!!!!!!  brother how far? Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:58am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:34am On Apr 21, 2016 |
Since no one gree check for me make I relax de watch |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:31am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:21am On Apr 21, 2016 |
Kbs468: Good morning Citizens. Oyehomie, Candicejay, Teeboy15, et al, me I can now relax fully and enjoy myself oo because I just woke up to see the below Text message oo na stream2 oh... Can you check for me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:18am On Apr 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:14am On Apr 21, 2016 |
DTOBS: Eyin temi, mi ki fun yin lopolopo oooo...
Ona no sleep ni?,eaglevi.sion wetin dey nah?
I dey see bobolil; guy, where you run gooo?
Rukkyo.la; your own go pass Oyo this one wey u enter.... Na "perimeter fence" you go see next. I de offline lol,how far? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:11am On Apr 21, 2016 |
ngoziigwe I'm waiting na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:00am On Apr 21, 2016 |
ngoziigwe hello, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:41am On Apr 21, 2016 |
Let me sleep... Good night all... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:41am On Apr 21, 2016 |
johndanny: even me i de vex as i de so but all is well chill... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:31am On Apr 21, 2016 |
This one kaduna de flash my mind... Na to drop if e finally happen oh.. Lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:29am On Apr 21, 2016 |
johndanny: mine was Enugu in place of Lagos lol pray for bobo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:27am On Apr 21, 2016 |
Chinweukamaka: Kbs468,logoDwhiz,bobolil welcome back abeg make una help me check make una help my lil sis check hin own oh lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:26am On Apr 21, 2016 |
Cindy222: lol.
yep you still de awka? Your movement no go hard atall |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:25am On Apr 21, 2016 |
johndanny: thanks but Abj no been just de my mind I de tell you,,, na abuja, lagos, kaduna and delta... My mind de cut like cutlass here... I still believe say na delta |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:20am On Apr 21, 2016 |
senatordave1: pls check egimdavid22@gmail.com passwod is senatordave or 07035302791 capital leta oh nna'm na person check for me oo,,,, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 1:19am On Apr 21, 2016 |
Cindy222 how far? So you be pcm sef |