NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:00pm On Feb 12, 2016 |
merikims: as Nysc don hang us for air so...I get one question to ask,I fit use white bum short n singlet for camp?plus I wan print my callup number for the singlet carry go church for special prayers to maintain my cul location.....who is with me?it is time to take it to the alter#keepmycallupnumber. I read dis post. Finish,,, con check the name of the poster again,, I think say na rukky0la post sef... U no well oh lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:57pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision: *Enters d golden city singing* Lala le friday! Te mi o ba sun le o, orin wale ni mo ngbe o!,ti mi o fi gbe ra gege. *talking to sef* Indomie children wnt know this song.Bar man gimme 3 bottles of Alomo nd one Orijin for ma sugar ,wey dis Asun guys sef!,o baby sit dwn let's rock nd roll its obvious na one year of clubbing u de plan go do fr ur PPA... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:54pm On Feb 12, 2016 |
sydneyboss: make una continue they put fear for person bodi...there's God. . Lolss I de tellz u oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:52pm On Feb 12, 2016 |
DTOBS: Please ooo,some persons are sending me email connection or thereabout on NL but I don't know how to respond... Please can some1 help, I Rilly wish to reply to this people... go to ur mail and text dem back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:38pm On Feb 12, 2016 |
iambibi:
[ na dis kind write up dey make me fear..... C now... Purge yaff catch me na dis kind write up dey make ma belle spoil oooo........ C now... Purge don hook me........ If they change ma state, i go jst chuuk ma sef nife o lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:35pm On Feb 12, 2016 |
Darey00: Abeg o,i saw my call up number the day i did my reg on my dashboard(wednesday).. Checking my call up later (3 a.m. thursday),i saw ENUGU STREAM II, my call up number still tallied with d one on my dashboard. Now,NYSC neva send me anytin 4 my sms or email,be it old CUN or resetted one. Should i be worried? no sir... Prepare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:34pm On Feb 12, 2016 |
tosyne2much: Bro, I just throway one list few hours ago ooooo
U fit check am out mr. Ten categories.. Wetin u de look fr here? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:28pm On Feb 12, 2016 |
johndanny: my Platoon leader Hehehe . Lols how be? |
Celebrities › Re: Olajumoke Orisaguana And Husband Eating Eba And Ogbono Soup (Photo) by boboLIL(m): 8:25pm On Feb 12, 2016 |
Choi,, see food.. I nva chop better food since.... Choi
That cameraman wicked oh |
Celebrities › Re: Dede-One-Day Lying In State In His Mansion In Imo Ahead Of Burial Tomorrow -pics by boboLIL(m): 8:18pm On Feb 12, 2016 |
Choi,,, see mansion....
May death nva see us at our prime .. Amen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:15pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: Y re u forbidding God  na you talk dah one oh... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:12pm On Feb 12, 2016 |
DTOBS: bobolil,clap for urself say wetin happen? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:08pm On Feb 12, 2016 |
.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:06pm On Feb 12, 2016 |
Here too dry oo,, wetin happen? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:05pm On Feb 12, 2016 |
Awon weyrey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:04pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:04pm On Feb 12, 2016 |
Somebody should update me o,,, any latest rumour? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:03pm On Feb 12, 2016 |
Abeg wo missed me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:02pm On Feb 12, 2016 |
mariomakez: Baba u no tell me say na wynin time o . Any way its good to meet u, my fellow corper lolss. Cool |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:01pm On Feb 12, 2016 |
katerine7: them send me three times too, me self tire for d text
dem dey send msg like MTN u bi oga madam na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:00pm On Feb 12, 2016 |
Fraih: You sef know say you tey here
Bye! funny |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:59pm On Feb 12, 2016 |
Thavybe: This hearsay is very authentic tho, BTW dem don give u beta state abi. yes oh,, dats y I de protect am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:58pm On Feb 12, 2016 |
Fraiser: baba e b lyk say we go soon give u gambler of d year award o make money follow am |
Celebrities › Re: Olajumoke Orisaguana Gets Luxury Apartment In Lagos (pics) by boboLIL(m): 7:08pm On Feb 12, 2016 |
God pick my call oh |
Travel › Re: Trailers Crash And Burn Along Oyo-Ogbomosho Expressway (photos) by boboLIL(m): 3:56pm On Feb 12, 2016 |
Reminez: The ineffectual buffons you call parents are the ones with bad luck ..Ineffectual wailer !!! apc Z take am easy... |
Travel › Re: Trailers Crash And Burn Along Oyo-Ogbomosho Expressway (photos) by boboLIL(m): 3:54pm On Feb 12, 2016 |
Nawa oh,,, na trailers de trend dis days oh |
Family › Re: Man Catches His Mother With Her Lover, Attacked By Mum's Lover (photos) by boboLIL(m): 3:49pm On Feb 12, 2016 |
Conji na bastard.... Ur mama sha no get shame... |
Family › Re: Emmanuel Ozoemene Missing - See Picture: please rebroadcast by boboLIL(m): 3:48pm On Feb 12, 2016 |
God will get him for us..amen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:46pm On Feb 12, 2016 |
I have spent the better day of today here ,, I think I av go to now... Peace be unto thee... #pray for nysc... Make I go place bet...bye y'all.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:43pm On Feb 12, 2016 |
samju100: since the first day of reg my CUN did not change both on green card , three time NYSC SMS on CUN and on the unauthorized CUL too. but my CUN start with triple zero 3x kwa? U na boss oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:42pm On Feb 12, 2016 |
johndanny: make dem no just temper with my Delta o a resounding amen oh lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:40pm On Feb 12, 2016 |
merikims: Oga na wa for u ooo.do u want us to send it as a text msg to you that the link no dey go again.dem don block am or rather set it as your callertune bfor u understand. no offence lolss I tire oh |