NYSC › Re: A16 Delta Corpers..let's Meet Here... by boboLIL(op): 1:40pm On Feb 12, 2016 |
Bamtoms89: incase you are posted to delta state call my line if you need any assistance from me on any issue related to ur camping and post camping life for ur infor am still a serving corps member in d state i rep b15 stream 2 call me nw 08066242155 oga why not start telling us here....abi u de look for. Bae wey u go corner? Lols... Abeg tell us. Ur experience ... Tnk u |
Nairaland General › Re: Beggar Using A Mobile Phone In Lagos (photos) by boboLIL(m): 1:37pm On Feb 12, 2016 |
And they call themselves beggars.... Anaemenu |
Celebrities › Re: Julius Agwu Flaunts Bare Chest In New Photos by boboLIL(m): 1:36pm On Feb 12, 2016 |
Too old for this biko |
Travel › Re: Accident At Ojuwo-olijo In Kogi, Car Burnt (Photos) by boboLIL(m): 1:30pm On Feb 12, 2016 |
God be with us.. RIP to them |
Crime › Re: Suspects Pose As Traffic Officials, Tow Stolen Vehicle (pic) by boboLIL(m): 1:13pm On Feb 12, 2016 |
Everyday for the thief...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:58pm On Feb 12, 2016 |
katerine7: we dey our own ena kan dey look for our trouble abi cos chelsea nobi threat na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:54pm On Feb 12, 2016 |
|
Science/Technology › Re: Triketor: Mini-Tractor Designed And Built In Nigeria by boboLIL(m): 12:32pm On Feb 12, 2016 |
Naija's got talent |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:28pm On Feb 12, 2016 |
hammedkola: No.... I support a team that is "més que un club"..... , The only team that have won World Club Cup more than once. No other team than FCBarcelona. y u con de make mouth like say u bi chelsea fan? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:27pm On Feb 12, 2016 |
katerine7: y u kan mention chelsea na cos they are mouthed... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:24pm On Feb 12, 2016 |
kalimera101: No be beans at all
Some people are seriously believing that they'll change the posting... But I doubt it 100% make dem no change am oh.. As for u,,, u can redeploy... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:21pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:20pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:20pm On Feb 12, 2016 |
mzdeee: have check it is the correct password is it the same passwrd u used for ur mail u use on ur nysc acc? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:18pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:14pm On Feb 12, 2016 |
mzdeee: Please have I want to log into my account is been saying invalid email or password.pls what can I do check ur password |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 12:12pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:59am On Feb 12, 2016 |
I don play nonsense comot fr dis ps 2.... I don play all the tournaments... From master league,, become a legend,, asian cup,,, europe, africa,, mehn... March 30 abeg come fast.. I nobi movie person,, if not I for don watch plenty films even join am with 'behind the scene' sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:55am On Feb 12, 2016 |
olecharles: Too late, it has been removed.. gused they created new folder and hid there so that no one can see it..relax ..u will get it through natural way. I dnt even know why i even checked mine ..since last night i saw Bornu all my dream has been when Boko haram is chasing me in the dream.. i naver eat lmao,,, oga u no go serve there biko... Try chop oh... BH boys no go eva see u oh..lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:53am On Feb 12, 2016 |
kalimera101: I have a friend in taraba and she says it's good... She's serving at Gashaka... And the place is even a christian. State.... Buh, my peeps just no wan hear.... So I left them to do as the wish...my dad says that if they can't change it, I'll fash service and apply another time.....had to raise an eyebrow at this point, Cuz I don't want to stay at home even longer than a month... I'll rather head to the Taraba. lols,,, no gree oh,,, wen my papa hear say I put kaduna,,, he say I go wait till nxt batch if dem post me there,,, omo mehn I provoke oh. Thank God na delta dem put me... To stay fr house no be beans... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:49am On Feb 12, 2016 |
okitaiji: ;Dyes nah.. watch fowl eat your rice and drink your water finish then start to clean em mouth in your presence say em never chop anything today yet oo lolss u no well |
Pets › I Love Rabbits... I Want One As Pet... by boboLIL(op): 11:39am On Feb 12, 2016 |
Please nairalanders,,, I don't have a thing for pets buh whenever I visit my uncle's shop( he sells rabbit) ..I feel for this lil animals... They are cool,, calm and lovely, beautiful creatures...I think they are harmless too.. I want one as my pet... Please who has rabbit as pet or know their way about? Can they live with humans like dogs? I don't like dogs and cats... I love rabbits...
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:15am On Feb 12, 2016 |
Kuronima: You can lie like fowl fowl de lie? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:12am On Feb 12, 2016 |
Val601: lol... guy, u just dey safeguard dis ur Delta, make DG no vex put u 4 Borno, OYO go be ur case lolss,,, I no wan loose guard naw,,, DG no say I no fit survive there... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:09am On Feb 12, 2016 |
JaneJoanJohn: Shey I told you yesterday, check your mentions weyrey=ara/ala... I.e ndi ara thanks... Na weyrey re I de ask abt... D don teach me...oshee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:03am On Feb 12, 2016 |
Av learnt sometin dis morning..tnx to all yoruba G's |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:58am On Feb 12, 2016 |
Abbeyunique2: Una good morning golden city. una no try at all. over 10pages, i had skim. @oga jubreal, if no be say you be my namesake, i for tell jumbojumbo and his boys to arrest you, don't u know my bae beckytee is engaged to me and our wedding date is set already. no dey crush on my bae. dey your lane o. thanks in other news, i don get CUN sms from nysc at last. dis early morning? Mk I bliv say na scam |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:57am On Feb 12, 2016 |
Bonjezee: it seems u dey watch too much cartoons or maybe you are abig fan of mr. bean lolss,,, none oh...aburo jezeey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:56am On Feb 12, 2016 |
Bonjezee: was kinda wondering too when he called me werey but its obvious he doesnt know the meaning. Baba darijin won nitori won o mo oun ti won she. lolss,,,,sorry oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:54am On Feb 12, 2016 |
oghesco: u nev hear say dat CUL na scam? ar u the scammer? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:53am On Feb 12, 2016 |
jubrealguy: by their moniker, we shall know dem..... Just fight dem with all ur might and strength as in spartan300 abi? Lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:51am On Feb 12, 2016 |
Bonjezee: aburo? no, you be my ancestor.  I be ur egbon |