Crime › Re: Woman Boiled Water 3 Times And Poured On Her Niece (Disturbing Photos) by BopZaddy: 5:06pm On Feb 01, 2021 |
RICHSATAN: no wahala. next time , just use this your almajiri emoji or mr beans pic and i go sharpaly know say na u lol  almajiri... I fit start that ripple abi na xrp with 15k? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 5:03pm On Feb 01, 2021 |
Fibonacci88: BET9JA na dulling. i never still see alert hope you know you gats withdraw ending with 00....anything from 1 - 99 naira na reversal get you |
Crime › Re: Woman Boiled Water 3 Times And Poured On Her Niece (Disturbing Photos) by BopZaddy: 4:33pm On Feb 01, 2021 |
RICHSATAN: chai, u no dey slack. u no dey ever slack. i go send you very small thing this same time next week. chai this one wey i don promise am, i no go rest  yesterday u go loose guard, i control that idiot thinking say u go drop number. as u no dey interested na, i just write down any number wey enter my head. the guy go send am to one idiot wey i no even know sef lol...you go rest no worry.. Oya na thanks ..you say xrp jolly you I wan follow  That yesterday i bin qoute you.. But na with new moniker |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 4:24pm On Feb 01, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 10:31am On Feb 01, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 10:04am On Feb 01, 2021 |
I can share though  090 2368 4112 PAYCOM (opay)... Danny |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 10:00am On Feb 01, 2021 |
icetrimz: Stephen, shey u go collect the money share am ? I no even know how to start the share |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 9:55am On Feb 01, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 9:52am On Feb 01, 2021 |
|
Crime › Re: Woman Boiled Water 3 Times And Poured On Her Niece (Disturbing Photos) by BopZaddy: 9:41am On Feb 01, 2021 |
RICHSATAN: if he try a he go get the same treatment SM... Incase you get money to gift /gift me... I can show you how to send it anonymously.. I de enter school today.. I need bar wella |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:20am On Feb 01, 2021 |
Una discover money making opportunity hide am  |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|