Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 220 pages)
Ooh why not Aso rock |
Poster,I am on your side |
![]() |
Not true,depending on reason for ending, if child was involve or not,if the guy is financially stable or poor..all these are factors to be considered. Some girls are very wicked, living with them is like living with devil |
Too much dick and abortion. Correct Bro |
deshclones: @debrake...remove the nepa pole in your eyes man..you can't even spell believe??/abeg use the spell check....its free man.see this mumu for Devil sake, He bi like say thunder wan fire your dick,Na U dey pay my school fees abi na ur papa send me go school, dem tell you say na lecture I wan do ni,na so una go fumble so tay shi shi no go dey una pocket and una no go still pass jamb |
Who bring mumu post here, guy no bi ATM for God sake ..the person wey post this na big time mugu |
Bisjosh: Yea ......ur very correct. Those are d irresponsible oneseither I talked it earlier or talk it in year later, if sex stop in marriage,it is meaningless, I can spend my life on woman, I can jokes with everything in term of responsibility but I do not joke with Bleep,bed responsibility destroy marriages most in high court. |
1.my friend has been dating a girl for 4 years 2. the girl is 2 months pregnant for him 3.the girl's father called my friend and told him, he will chose to be going to Cele Church because the girl's family are from Cele Church 4.my friend who is member of Redeemed Christian Church of God disagreed with the girl's father 5. He confide in me and ask about possible solution but he said, he will never go to Cele Church, the worst she will lose the girl UNDERSTAND |
Idowuogbo: Wereyyyyy!!!!i am just waiting for 7:00 pm to nak, I dey go do faaaji bi dat. enjoyed friday already,saturday and sunday must not be miss. I cannot wait till 7 00,he just be like say make night appear immediately, me no go church again o |
nomsochris: Poster U sound like a lazy man, who just wants to reap without sowing. The earlier u wake up the greater good u will do for urself cos even those that sow on a daily basis dont reap on a daily basis esp in nigeria, not to talk of him that wont sow at all.Who is lazy? anytime I works, just a weekend, I would end up spending by money in club,drinking with friends and will be working hard everyday again, since introduction of ATM,I always drain my saving for drinks plus silly bills bills bills everything month is sickening, I just wish i have had enough of work and sooner, I will stop working after investing on my business, hire someone there and i will go about enjoying life,my dream will soon be achieve |
Idowuogbo: Wale ur pidgin is terrible 2,I seriously don't get u.I speak English, He dey terrible,I speak pidgin, he dey terrible, I speak yoruba, he go dey terrible-hope I won't speak in tongue |
Idowuogbo: Wale were u typing dis post on a moving okada? Jesossssss no hookup wiv Tima oo, cus both of u are d reason y we lost NL 1.See how una blow dat server comot wiv una grammar.Why you dey talk like person wey dem put stick for im nyansh, no bi all matter person dey open teeth for, this matter wey my friend life don totally depressed, thank God say all brain are not the same. Me no fit abuse u because me and you Na One |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 220 pages)

