Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 220 pages)
mobuch: E be like say thunder want scatter your left yansh for that ashewo thread wey u just dey use my name playmay God forgive me, I thought you are dead since we didn't hear from your troublesome brain, infact, I start thinking maybe you are among the soldiers sent to fight boko haram because you dey always mention barrack. |
Kings, Child and 123. |
Business call 20 % Girlfriends 70 % Boyfriends 3 % (most are flashing) Family 2 % Friends 4 % Others 1 % |
erico2k2: Only if you are Ignorant my friend, Stand up for what you know and the police would back away, trust me, they know their limits better than anyone elseI read laugh and tire, you will understand the different between a case or robbery and a case of yahoo yahoo. The limit when it comes to robbery may end your life instantly or abandoned you in kirikiri without even make court trial. Abeg pray make u no enter police gbeke when it comes to this kind of tin, ur tongue fit make dey dispose U or make dem travel you over night, travel over night means kill dem arm robbers because they will label you as automatic arm robber and you will be in their cells, eat with them, do all with them, if you overdo, guy you are on your own, even by the time dey arrest ur prominent Dad or Mum, na u go say make dem no overdo, remember, not just Nigeria police will handle this case, it will be transfer to SARS in elewe eran or Panti where shooting of criminals with immediate effect means nothing to them |
simdam500:Chai, laugh wan fall me down from the mango tree, jealousy for the number of pussy wey I don relocate my dick inside na him I wan talk? Me no sleep, as I dey pluck money for tree, na so dey I carry my baits 24/7 dey obtain ladies like fish for big river. Why will I because of just one pussy out of one million pussy we still dey river dey jealous, guy go sleep ja re |
hernars: lhurnatic....that is what u are sirI photocopy you |
These boys dey try wella, why him use his hand cover him prick side? Abi kongi dey hold ham when him dey take picture |
Greed kills faster than Ebola,even for her to buy the car for that amount? She is a criminal even if the car was stolen or not. I have been on olx for sometimes trying to purchase ride too, I have seen many good cars that worth more than what I wanted to pay and they are place below the real value , because I felt my money doesn't worth the price of the value, I didn't even bother to check in, what look to good to be true is false. The car is stolen and the person that purchased the car is number one criminal, because she rushly and quickly drop money before those guy change their mind |
How much are you willing to offer? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 220 pages)

jealous? U are no way close to jealous it just normal