Bose555's Posts
Nairaland Forum › Bose555's Profile › Bose555's Posts
henrimoto: bros, ur explaination is nt clear ! which game in particular?u dey ask me particular match? Continue. |
texzzy25: Nb users mak una note dis onenot only nairabet once u see d game don't play it. I don't how they doin it. Frm 3years now. U can watch it today and see. 80% cast or draw. |
Don't play any live fb you see on nairabet. If is in ur play list remove am sharply shaply i tell u. Frm house |
Gud mornin guys! Do u want buy or sale perfectmoney. Pm me let do biz. |
My friend roll over tin! I dey here dey pray 4 u o. Dnb is more saver on internal. |
@Monsuru and bbdude! I think you are wastin ur time, cos all dis chopped i think ur a/c don reach $5000pm. Take ur game to next level. You get loan from pm member. Send me pm but my interest dey there u code. |
hustla: Who sent me pm??send me pm. |
THA BOSS: Oga somadilla na which site u dey use to check d scores for both BBall nd base balluse flashscore.mobi or com on destop |
Helloo!! Guys today is my birthday! So i feel like talk today, dis thread created almost a year ago we had see good and bad day. But we still strong as a team i gain lot from here also even do i ve spend 3years in dis biz. But i see here now is child play not serious player. Take it as ur biz pay urself wages. U don't need to stay online 4 24hrs, ok 4 new comer start from $30 to 100. Just look 4 6matchs a day. Like btts, over/under,Dnb. U ar go to go profit of $15 to 50. Is ok 4 a day 4 newbis is posible. Just play ur 6 game and go. 4 perfect money issue d exchangers are not friendly atall, i try to get 4 my guy last week but is long story. But i solve dat with other country exchanger by monday moring i ll be sellin it @190 but is face to face o. Guys are bad gan some ll send u 1500 and telin u is 1900. Pls face me i face just pm me. Last bullet: don't play with $1 u ll never get rich. |
TRILLIONIAR: make nairabet credit my acc b4 i use turare on alabiotunba guru alabi! Why now? Me too wan withdrawal but dis story dey fair me. I won bet 4 d past 5hours now u never settle it, wey dey happen? We get plenty bukies now o. |
Blackberrydude: Bb offplay picki follow chopped dis with big stick, cool! |
Peroluv: nairabet beta credit me else u give yourself bad name. Imagine I pay out since on 17th of june up till now dey have not credit me. Have called and email dem, but dey keep telling me dey will credit me. My username remaims Petermil. credit me pls.see gobe! June to july? I don enter am. |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]BB PUNTERS GET READY SPAIN VS SERBIA LEGGOOO....BOOKIE MUST PAY ME[/quote]7.15pm with my calculator!! |
Bb don kill fb! Change d name |
eden hazard: BB PUNTERS SHUD FIGHT 4 DERE INDEPENDENCE...winning everywhere....how many bb do we ve today? Fb over 200. |
Oya all bb people go to bed, shop don close. |
monsuru560: 2.01....which bukky be that?....dat means u dont follow d game, first qurter end 12 - 13. |
monsuru560: P.o.b usersnice one! I play it over 128.5 @2.01. Gud job guys |
Heh! Heh!! O remi ti! In olamide voice. I left house on friday, i just finish reading over 20pages now, guzs dey parah gan. I just face my shop so i can chop my bet, i know u are doin gud job all naija buks don know u, if ur username u use here is d same with ur buk a/c watchout oo!, b4 december everybody must get custormized car write bet chopped. Me ll host u with alomo, kerewe, osomo, agidiga, dadubule, etc |
holuphisayor: Bet exchange has a disadvantage of only matching bets but bookies take the risk of accepting bets. Thats the number one reason why we run from bet exchange.i thinks u don't know anything about bet exchange, ok u can lay 0-0 |
Hi guys!! I only see one person into bet exchange here, why are u runing 4 it? |
valboy20: 13 mins 2 - 0away team don collect red card. So more goals. |
texzzy25: leggo inboxmy brother i no u wella, how biz now? I need more people. Smarkets don remove naija o. |
Hello everybody! Are u into bet exchange? Let us meet and talk biz. Just click follow i ll pm you ok, why bukies hate nija? And if u ve withdrawal frm betfair or smarkets be4 lets talk. |
Play off, combo time 5pm. Norway oddsen ligean avd1 nesodden - molde2 over 2.5 @1.36 birkebeineren - skaqbouik over 2.5 @1.34 total odd 1.81 buk nsk. |
If fisayo lost his game what is odd that i need to win? |
holuphisayor: PLAY OFF PICKShelp! Help!! I don see something o! 5slots no points oo! Is it juju or what? Help me and my guy. What next now? |
holuphisayor: PLAY OFF PICKSi still dey laff. |
Play off 1slot combo int cf: time 4pm sfm senec vs dunajska home win @1.28 7pm stenhousemuir vs east stirting home win @1.28. Total odd 1.64 buk nsk. |
holuphisayor: Use covers.com to analyse each teams starting pitchers based on their ERA (earned runs average) that would likely give u a hint to a winning team.padi e! Leave story oya drop ur pick, so u can go face akara or akamu? |
holuphisayor: I just dey laugh u here,if na me u don comoti don't believe it wallah. Sau paulo kai |
holuphisayor58: U for use double chance,1point u don qualifywe go play playoff ni o! F.A go make some money. |
