Brainbox1000's Posts
Nairaland Forum › Brainbox1000's Profile › Brainbox1000's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
Awesome 😎 Weldon Mr governor |
So amazing how our army get ipob hideout , but can’t get boko boys and bandits hideout .. bandits no Dey even hide , them Dey carry bike Dey waka around town , but our army no fit get them .. naija ... |
My sister even your family member sef no go employ you.. try start a company and employ people like you , if you will . |
IJAYA001:I pray they read the room and understand what the people really want .. |
Alright no wahala we go see how e go go sha , but if Obi wins the ticket , vp sure for kwankwaso |
Mr common sense way him sense no common again .. |
Agbero don turn celeb.. only in naija.. lawlessness and thuggery is now a legal job in my country .. some kids dream to be like MC ... smh 🤦♂️ |
Person no even no who to believe anymore .. ladies with force accusations don plenty , same way useless man too plenty |
Rigging will determine who will win |
Them Dey learn from our political parties.. na who get money to buy form and bribe votes Dey win elections, no be who Dey competent |
Naija own Dey go far ooh .. na from island to mainland |
Make I no talk within Dey my mind , because if I talk now , Seun go ban me |
Babe girl as you don give God your life , no collect am back ooh |
Emeskhalifa:I always wonder how you people put tinubu and lagos development in same sentence, did you know what lagos was during the British era? Do you know how lagos was during jakande? Do you know lagos was the capital of Nigeria , and it is natural for investors and development to come easy to capital of any country first , if amambra and rivers was the capital of Nigeria , I am sure we will have more development there today .. please can you mention what and what tinubu did during his 8 years as a governor.. how he met lagos and how he left it , and check how Obi met amambra and how he left it |
Olukat:I wasn’t talking about “ encroachment“ that was why I said let me digress alittle.. |
Let me digress Alittle... when I see people praising their oppressors, I just wonder , how do we change the mindset of this kind of people |
Your brother Dey do poverty alleviation program for women 😂😂 |
This is lovely... nice one from the chairman |
The grace on VO’s head is heavy .. |
She Dey try defend her work , just to feel good about herself |
Iseee. It will happen soon |
This man in front called Sam Anyanwu.. hmm .. the day way go talk about am Dey come , this man have done nothing for his people |
He knows no other party have a chance in Abia right now .. mascot don do calculation , and because of Otti’s influence a lot of politicians other LP will win in abia, sane that happened in 2023 when people voted for LP because of Obi , not minding who the person is . |
Baba quickly comot him hand , make small girl no spoil him marriage and political career |
Iran will fight back and WW will begin |
I am not supporting him to commit suicide , for someone who is so pained .. I think the right thing he’s fellow men should have done is to try calming him down first , beating him at his lowest is soo wrong , you can joke about it later after he is calm .. men are human too ... our society will tell men not to show emotions “ you be man na ... why you Dey cry “ . Wetin go make that guy behave like that ,?him fit don invest in that girl heavily.. which I don’t advice any man to do , if she no be your wife .. you get sisters and mother , invest in them too |
Make I no talk .. because Wetin Dey my mind to tell the person way him papa name Sunday .. hmmm .. |
I think what ADC should be doing is strategizing on how to win the election, rather than trying to win on social media, there is a lot to do now before elections , apc are strategizing on how to win/rig |
A judge is now a “ stakeholder in apc 😂😂. Aaah Nigeria my country |
I really don’t understand these people, is wike/wicked the voters or inec ? . You ( wike ) don’t determine who will win an election or not . We don too give this politician too much power , them don Dey feel like God |
I think that is the best time to vote , I believe who ever is fasting must be a religious person, so if you sell your vote or buy vote , let your God and your mind judge you |