BRAV0O's Posts
Nairaland Forum › BRAV0O's Profile › BRAV0O's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 49 pages)
snadguy007: Anybody home??. Oga BRAV0O, Where art thoubrother e don dey happen where u dey ? ![]() |
Reserved ![]()
|
lilwayneme: o boy...u just mde my day..as in,wich joint we(me nd my 12 disciples) no fit enter .omo 2nyt go gaga gan ni ooooexactly my brother ye! Ye! Ye! |
harlos: say Wetin happenokay na, watch me tell her how u've being flirting here since last 9te, all the touching body nd boobs around the tread ![]() |
MizMyColi: It was getting ready oo, until my gas finished *sharpens cutlass* that gas man will hear from me today ![]() |
lilwayneme: bravoo...big thnks 2 u.me nd my 12 disciples enjoyd ourselves gan...twas fun.hope no because of us u changd d name to isi ewunot at all, its going to be isi ewu joint to9te , we ar going to be reporting live from ph ogbogoro town isi ewu joint, dnt miss the fun ![]() |
harlos: whooya beg me ![]() |
harlos: m going to where I should be.I will tell ![]() |
ebullientV: Same brothat's cool ![]() |
harlos: so una never launch the bar sef*drag him bak* come bk here Where do u think u re going ![]() |
MizMyColi: Naaa....T'was a dreamless nightmaybe u didn't think about me before you sleep ![]() |
snadguy007: Morning sir, How was ur nite ??my 9te good bro nd u ? ![]() |
harlos: KICK AGAINST ALCOHOL agent (KAA)under which govt, approval ? ![]() |
harlos: Common, go back to ur post and do the needful....they ar coming from dubai, they should be here by sunday for our gala 9te ![]() |
MizMyColi: kikikikiki Eggrolls and pepsi lite it is then. I'mma make your dreams come true.sweerie do u dreams of me , hope ur 9te went smoothly , morning snadguy hopr u're good |
Top of the morning to y'll ![]() |
harlos: no be only that...ma wife. But i never go meet her mamawetin u self dey find for here , are u a husband materials at all ? ![]() |
lilwayneme: Ds plaz don dey dull...les I 4gt...bar man abeg gv a crate of goldberg.no worry abt d bill my oga at the top is here ooo...kabiru abeg tell my 12 disciples dat e dey hapen 4 here nd hlp me tel dem say mk dem no vex say each one of dem no drnk rich a crate yestaday ooo...serious owo epo dey here,one crate each Sure 4 dm ooo..mk dem no tey oooo |
harlos: Just coming back from prayer. I prayed against that spirit dat brought u herewu ar we ? ![]() |
lilwayneme: if I hear..y I go take am easy wen u don tel my predecesor to order as e lyk. N.B:my squad large pass runzlord own. Ooosay gobaay! ![]() |
runzlord: wait nawait ? For where.. Morning ![]() |
bukit05: Thanz jare ![]() |
ebullientV: I'm good broI'm good bro , e con go call matthew! only matthew don finish lik 6 bottles of vodka chai! |
lilwayneme: ah ba,y u tel am 2 mak order wen u knw say ur pocket no heavy.abeg wake up ..I don enter nd I c say dis club mk sense wella,I wan make my order oooooehen okay okay , make una take am easy na ![]() |
ebullientV: As in eh... Them go even know d thing pass you...wasup! ![]() |
runzlord: anything?*faints* >: *later get up to look around* see mathew and those bois don scatter everywhere * just shouting bar man! Bah man hold them oO , dnt let them go oO ![]() |
sconp:which one ar u taking ? Order pls ! |
Oahray: It's now 18+? These people go spuel me o.just fake your id and enter the place ! ![]() |
runzlord: how iz everyone doing tonight? * drag is hand * oga na only you waka come ? okay ' here's ur vvip seat , pls order for anything I'll take care of the billz ![]() |
We've confirm self, is not what you think oO ![]() |
sconp: pls give her coke o.let her be sipping it small small is gradually ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 49 pages)
where u dey ? 



