BRAV0O's Posts
Nairaland Forum › BRAV0O's Profile › BRAV0O's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 49 pages)
Xtarxhyne: gud..kulsweerie , do u stay close to that place guys use to eat fresh fishes pepe soup over there in rock city ? ![]() |
Neldrizzy: nasoyea I do it for love ' u ar there now , welcome on board , eggroll dey, have u brush ur teeth ? ![]() |
Neldrizzy: oga tag mee for that VIP list mak i invit pple wey go come mak dis thread de bubbleok but I dnt know you sha ' dazall! |
Yinkatolu: School used to be a burden to me then just because my pri sch wasn't accommodating, in fact it was built with a nylon bt glory be to God i can boldly write Bsc & ACA behind my name todaythank God for you brother ![]() |
Neldrizzy: shey you no hear watin me talk abichoi! See me see trouble oO , shay won come dey form boko haram for me ![]() |
Neldrizzy: Oga wey ma name for this VIP seat?? Better put ma name or else i go derail this thread i swear.... ![]() |
bbello28:agbo is now a big boi living in vi ![]() |
Xtarxhyne:uwc sweerie , how's rock city being fair |
Xtarxhyne: tws kul...urs?same here dear, me like that your pics to pieces u're beatiful ![]() |
Xtarxhyne: Yesokay na 1st of all how's ur 9te ? ![]() |
Xtarxhyne: lol...M gud ocan you keep a secret ? ![]() |
MizMyColi: I'm speechlessthis love is magical dear ![]() |
snadguy007:chai chai this eggroll u pple are sharing chai ! Sama me my #50 card abeg , na pako(chewing stick) we go dey use to brush teeth from now on b that ![]() |
Xtarxhyne: wataguanme dey cooler sis , how is u today ? |
Xtarxhyne: Sits beside MizMyColi....Eggroll pls ![]() |
MizMyColi: Almostyou didn't say anything about my dream ni ![]() |
bukit05: Top of the morni to u all. .morning babe , y'll welcome on board like the way u ladies use to say ![]() |
rozzay: abi o witout dem nland would be borin bw wen will we have a nland parry were we d meet each oda in real life. Hmmm mmhold on make I ask the oga at the top @seun! ![]() |
snadguy007: maybe u never try original maxam , go to that aboki quickly na ![]() |
rozzay: Mzmycoli nd bravoo. I c u in 3D, halo viz! Buenos dias! ![]() |
MizMyColi:hope say u dream of me sha cuz I dream of two us inside that last 9te rain fetching water ![]() |
rozzay: . Hahahhaha. Morn, not like I've been following him oo, anytime I enter a stupid thread like dat of stagegoat or andyblaze d guy go enter dere help dem sanctify d thread. Lolmy dear take am easy with andyblaze and scapegoat them still our padi but vizkiz bad sha I enter one andyblaze tread lik that also , I can't stop laufing ![]() |
snadguy007: Good morning sirhope ur 9te is cool sha ' morning bro |
snadguy007: Where u dey nah, i don dey wait since...u don make me lick d whole tube of close up finish now. U go buy anoda one ocho! See big boi dey use close up Abeg take #50naira go buy maxam come for us ![]() |
SporaD8: Seeing the conversion table, I could still feel where the cane always land on my behind whenever I read it wrong!and big brothers then are just too difficult to understand ! Chai ![]() |
vizkiz: you know natell me na I'm not good in exaggerating |
vizkiz: My night was cold and lonely...is cold every where tho, but why feeling lonely ? |
MizMyColi: ![]() |
MizMyColi: Ayaf hear. Errr....comot that "lovers lounge" @Topic. Chat room is better na. #JustAThought.ok will do that asap ... So when do u sleep last 9te? ![]() |
vizkiz: We are as confused as you are alsooga , I carry yansh for u! ![]() |
MizMyColi: Bravo, ah will be back. I need to make eggrolls nowI will use zobo to take my own eggroll lik 5 go do me sha ![]() |
vizkiz: #takes A toothbrush...Good morning y'allyou self won join them ? btwn how's ur 9te |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 49 pages)

, eggroll dey, have u brush ur teeth ?
but I dnt know you sha ' dazall!


