Bright042's Posts
Nairaland Forum › Bright042's Profile › Bright042's Posts
1 (of 1 pages)
Abbey2sam:Emem isong is a popular movie producer dat is even more po popular here in Nigeria Dan France itself. Ur always talking of France you no know say our currency get value pass una own France no get value at all naira na dollar to am. |
I pity chelsea fans wey dey hope say na dem get premier league una don dey loose to Newcastle. Premier League is unpredictable last year by dis time man city was in 9th position arsenal was in a better position Dan u guys but man city were champions. It could be man u, man city, arsernal, or even liverpools league u never can tell mean while up man u |
5k for dat tin wey he hold for hand? How much b 2 Basin of garri abeg? Abi na because nafdac give am number? KOKO FUFU coming Soon! With nafdac number number |
Wow cool aleast dats natural air refresher if I run out of air freshener in ma room kudos to d scientist I will get dat for ma Lodge mate cos he farts every 10mins ![]() |
1 (of 1 pages)