Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:03pm On Jun 08, 2008 |
saucekid: @ buzydiva you're alergic to naija man kiss abi? you never see kissing be that na. . . .them no sabi ova there ooo u would know cos u don kiss one of dem guys b4 shey? @jenny, don't blame abeg . . u been rolling with the wrong kind of guys. bring Mr. Kadry and I go help u show am the right way  |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 8:01pm On Jun 08, 2008 |
that one na for ur planet jare. |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:00pm On Jun 08, 2008 |
thats was all in the past. behold, all things have become new now. ever tried kissing den yankee african american guys? . . . yummy, its like they teach them kissing right at kindergaten  |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by buzyDiva(f): 7:58pm On Jun 08, 2008 |
good for ya! |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:57pm On Jun 08, 2008 |
lai lai . . .am allergic to naija men o |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:57pm On Jun 08, 2008 |
|
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:55pm On Jun 08, 2008 |
jennykadry: as if e no dey sweet u buzydiva  wetin sweet for that? when someone carry their spit rob ur whole face? nasty, nasty, nasty, nasty  |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by buzyDiva(f): 7:54pm On Jun 08, 2008 |
not me abeg . . ur own pass my power.
try cele or c&s!. . .mountain of fire sef |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:53pm On Jun 08, 2008 |
seriously,
they kiss like their whole life depend on it. . .swallow ur whole mouth in the name of kissing. haba |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by buzyDiva(f): 7:51pm On Jun 08, 2008 |
lol . . u need deliverance be dat! |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:51pm On Jun 08, 2008 |
jennykadry: i need romancing jare,eldee as u fine reach if u no know how to romance i go kill u
hope say u sabi kiss like person wey dey find gold for girl mouth  that one na sucide o . . for naija man? u go just suffocate. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:49pm On Jun 08, 2008 |
no wonder! |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:48pm On Jun 08, 2008 |
4Her: I no need romance o abeg. . . naija men romance are very dangerous hehehehehe . . na their kissing fear me pass  |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:46pm On Jun 08, 2008 |
he better do . . . eldee sweetie, wey u dey? u gat some explanation to do.  |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:44pm On Jun 08, 2008 |
so u better stop insulting my addiction to money as we dey the same category na. the soup wey sweet, na money kill am.
i am addicted to poverty abeg! |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:43pm On Jun 08, 2008 |
hEY jENNY, which time mukina and eldee become moderator for romance section. is it my own eldee or a fake one  |
Nairaland General › Re: View Me by buzyDiva(f): 7:42pm On Jun 08, 2008 |
the girl's a scam! |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:41pm On Jun 08, 2008 |
Airforce . . one an neva have too much money.
more money is no sin. |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:39pm On Jun 08, 2008 |
Airforce, e go better  |
|
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by buzyDiva(f): 7:35pm On Jun 08, 2008 |
Saucekid
Nigerian girls belle still dey give u headache? |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:35pm On Jun 08, 2008 |
Airforce,
na u saka |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:34pm On Jun 08, 2008 |
saucekid: tomorrow na saturday wat planet do u reside in? |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by buzyDiva(f): 7:32pm On Jun 08, 2008 |
****hisses**** |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:31pm On Jun 08, 2008 |
hehehehe . . . . I no fit laugh abeg today na sunday  |
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:45am On Jun 08, 2008 |
i pity u . . let them find u in turkey, they will finish u!  |
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:43am On Jun 08, 2008 |
Welli . . be very careful o  |
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:31am On Jun 08, 2008 |
jennykadry: buzy you're not a fighting girl,but a gooding girl,today u did not foughted but loved everybody that caming to nairaland for funning  they don rub off on u already? which kan english be that now . . take ur time o . . or I will deport u back to primary 2  |
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:26am On Jun 08, 2008 |
I've made world record today on Nairaland am a lover today not a fighter  @favococo cya and take it easy! |
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:20am On Jun 08, 2008 |
|
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:14am On Jun 08, 2008 |
|
Music/Radio › Re: Let S Talk About Legend! by buzyDiva(f): 12:11am On Jun 08, 2008 |
ruky_ivy: @all
tot u guys were supposed 2 be talking about legend what has legend got to do with romance? @JENNY, quit advertising and promoting the guy i don beg am tire to show face he no gree. maybe his girl is also on Nairaland . .the guy dey fear.  |