₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,381 members, 8,511,584 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 12:31 AM

Toggle theme

Bydot1's Posts

Nairaland Forum › Bydot1's Profile › Bydot1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 241 pages)

Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 8:48pm On Sep 22, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by bydot1(m): 8:44pm On Sep 22, 2009
when u were discharged frm yaba left
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by bydot1(m): 8:42pm On Sep 22, 2009
see as flies dey porshu dat ya flat head, oyaa go baff o jare
Jokes Etc › Re: And They Said Naija Guys Dont Have Swagga by bydot1(m): 8:39pm On Sep 22, 2009
baxi my flend wit few words wey get swagga
Jokes Etc › Re: And They Said Naija Guys Dont Have Swagga by bydot1(m): 8:13pm On Sep 22, 2009
say d truth

u want their numba bah?
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by bydot1(m): 8:10pm On Sep 22, 2009
comort dat ya flat yansh for my face o jare
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bydot1(m): 8:08pm On Sep 22, 2009
Gaby
I dey fear? Lai Lai ooo. As far I know, By Dot AKA Brian is a 7 yea old boy. How he dey fit fight Mama Ngozi?
try me first, u go fear fear
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by bydot1(m): 8:00pm On Sep 22, 2009
oh yea grin grin SEWEN wey too correct!
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by bydot1(m): 4:31pm On Sep 22, 2009
then na what?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 4:29pm On Sep 22, 2009
ask me again tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by bydot1(m): 4:28pm On Sep 22, 2009
gud of u
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by bydot1(m): 4:26pm On Sep 22, 2009
explain beta na
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 4:25pm On Sep 22, 2009
u don vex? I bin dey think say u get hearin prblm na
Jokes Etc › Re: And They Said Naija Guys Dont Have Swagga by bydot1(m): 3:58pm On Sep 22, 2009
abeg helep me ask am
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by bydot1(m): 3:57pm On Sep 22, 2009
hehe, DANI wetin SYLVE do u nw?
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 3:53pm On Sep 22, 2009
u dey see ghost?
Jokes Etc › Re: Fearless Customer Tackles Bank Robber by bydot1(m): 3:47pm On Sep 22, 2009
brb
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by bydot1(m): 3:43pm On Sep 22, 2009
Exactly!
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by bydot1(m): 3:42pm On Sep 22, 2009
chai, see hw dis lil boi dey fall old papa Benard hand
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 3:41pm On Sep 22, 2009
wink
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bydot1(m): 3:39pm On Sep 22, 2009
how e go be me,
if na me na 50/50, i go do my own bck ni cheesy wink
Jokes Etc › Re: Pix Talk by bydot1(m): 3:35pm On Sep 22, 2009
check am wella
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by bydot1(m): 3:33pm On Sep 22, 2009
u ur broda n Benard
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by bydot1(m): 3:32pm On Sep 22, 2009
no sha rape him sistr cuz i knw u
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 3:31pm On Sep 22, 2009
nw u knw cool
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bydot1(m): 3:29pm On Sep 22, 2009
chaii, na real wa o
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by bydot1(m): 3:24pm On Sep 22, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Installed Application Husband 1.0 by bydot1(m): 3:22pm On Sep 22, 2009
his broda has just spoken
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bydot1(m): 3:18pm On Sep 22, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by bydot1(m): 3:15pm On Sep 22, 2009
ah nah Benard be dat?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 241 pages)