|
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 4:58pm On Mar 24, 2021 |
femifezzy: abeg bros, drop dah shit!!!...lol Hey |
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 4:58pm On Mar 24, 2021 |
|
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 4:58pm On Mar 24, 2021 |
Make una nor vex. I got banned for no reason.
07030382011.
Drop me a message on whatsapp.
I go reply, be like say them mods nor like this thread. |
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 6:45pm On Mar 13, 2021 |
Trust22: staked at 1.8 odds I guess you won.
I staked at 2.56, single won also.
My combo still on track as well. |
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 6:37pm On Mar 13, 2021 |
Theboy21: Damn missed this one No forh!
Another game dey for Brazil @ night, shey make I drop am? |
Sports › Re: Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 2:10pm On Mar 13, 2021 |
Theboy21: Drop that sh#it ma guy  I nor see 20 Go Tanzania, the only game wey dey for live betting press am X. |
Sports › Its Happening Here, No Scam. Thread For X by c1111(op): 12:52pm On Mar 13, 2021*. Modified: 9:21am On Feb 21, 2022 |
Ok |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Is Pregnant With Her Second Child (Photos) by c1111: 3:55pm On Mar 12, 2021 |
FullBlastLight: Obviously, want of what 2 say makes u 2 dish out drivels!
...and mustn't say nothing nah. Dey there dey speak grammar, ode. The English gan nor be say you be pro.
me wey dey type pidgin gan, e sure I sabi pass you.
ass licking mofo |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Is Pregnant With Her Second Child (Photos) by c1111: 3:13pm On Mar 12, 2021 |
FullBlastLight: Who is he dt wil arrest u, if thou comment nothing at all? Huh?  Mr Simp i sight ya. |
|
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Is Pregnant With Her Second Child (Photos) by c1111: 2:52pm On Mar 12, 2021 |
Nigerian girls are useless... Most of them |
|