Carmike's Posts
Nairaland Forum › Carmike's Profile › Carmike's Posts
1 (of 1 pages)
Bread and chicken pepper soup water.. D combo na heavenly |
Na lesbian.. Pure one sef |
D difference between trump and Obama na two different people.. Wot happen in Libya during Obama tenure was intentional and wicked.. He even supply weapons to the citizens to fight and capture their leader Gaddafi.. Did they collect back d weapons..No But Donald trump does his own in a mature and technical way.. are Venezuelans fighting each other..No |
Can someone please define d work of Nigeria Air force.. Coz on social media, Dem dey show us how Dem dey fly helicopter,and fighter jet,whether na every independence day nai Dem dey use am.. Na WA ooo |
If R Kelly could serve jail sentence.. P Diddy should serve his.. period |
FG sabi waste money eeeh.. Nothing do d old building instead they should renovate it.. D new building wey Dem wan build dey like three star hotel.. E remain small, swimming pool for dey..🤔 |
Bomb me,I bomb u Na d slogan for diz war be diz.. Interesting!!! |
It was very clear,he will be sacked,D owner of Tottenham Hotspur na nonsense man.. ask Mourinho and conte.. they will gist u well about d owner |
Nice one sir |
1 (of 1 pages)