Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 10:00pm On Jun 03, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram I get better business for u..
Can u sell WEED at the road side, I mean STREET..
Na me go de supply give u...
one rap of WEED is 200 naira.
if u sell well in a day.. I go pay u..
All u need is to be SHARP, SMART, ALERT AND WISE..
If u don prove to me sey u Sabi sell for STREET, I go RANK U.. u go begin go UP TOWN go sell WEED..
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! you dey Kd? And do you sell good stuff? That's the only way we can compete with the sellers out there... But if your stuff is good, I can break bread with you bro.... I go hustle |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 9:58pm On Jun 03, 2022 |
11thGoldTREE: get yourself together and learn a trade. better still you can join grass root politics and start to dey rough am how I wan take get myself together bro? I no get shishi, and I'm being kicked out, where I go stay sef na God hand e dey.... I wasn't the social type.... |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 9:57pm On Jun 03, 2022 |
uthlaw: Go learn handwork..go printing villa for kd or learn pop,electrician, welder so so! no be free bro |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 9:57pm On Jun 03, 2022 |
Ferrytech: am into spamming (when you have money every one will call you sir including your families ) but not your mum you will still femain your name to her  bro, I go do spamming o, I no get laptop for now and a nigga pocket Is bleeding at the moment....if you dey Kd, I fit come your side.... I smart bro(i catch up quick) and I no be novice for that way, I know one or two but with someone to coach me, I'm sure I'm gonna be something |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 9:54pm On Jun 03, 2022 |
Parkflash: OP you sef know say job scarce for Kaduna except if you are willing to teach. Which side do you stay? gwamna rd close to Kurmi mashi....you've got work for me... I'm active? |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 3:49pm On Jun 03, 2022 |
Shalommy: Op, you're a stubborn child and that's why your parents kicked you out. To be independent ain't easy. Chaii not really, they are both out of work...... Said its time I start to fend for myself... They are right, I am a man... But I'm confused, I don't even know where to start. |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 3:42pm On Jun 03, 2022 |
Ile ti mi o mo anybody...i was born and brought up here by my parents |
Jobs/Vacancies › Re: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 3:37pm On Jun 03, 2022 |
OyeofIkoTuN: No you are not ready..
Stay in abokiland and be doing fine boy with native wey coke no dey stain. im a Yoruba btw |
Jobs/Vacancies › Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Cataboy(op): 3:35pm On Jun 03, 2022*. Modified: 12:18pm On Jun 15, 2022 |
I am a 22 years old male about to get kicked out of home by his parent, I am willing to do anything....sell my kidney, be a personal assistant, anything!..... But not stealing |
|
Phones › Re: Apart From Yahoo, What Can I Do With My Phone And Earn A Living? by Cataboy: 3:36pm On Jun 01, 2022 |
FORHII: Forex trading. Don't ask me for lectures, YouTube is your friend bro. forex the greatest scam |
|
Romance › Re: I’m Attracted To Older Ladies And I’m Sapiosexual by Cataboy: 7:49am On May 28, 2022 |
|
Romance › Re: I’m Attracted To Older Ladies And I’m Sapiosexual by Cataboy: 5:06pm On May 20, 2022 |
Same here.. Im24 and I'm only attracted to ladies in their 30s....dem be like wine |
Education › I Need Help With Monash University South Africa by Cataboy(op): 8:55am On May 20, 2022 |
I want to apply at Monash university in South Africa, though I heard the name has been changed... I need someone from Nigeria that's is in Monash that can guide me through |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|