|
|
Romance › Re: I Was Caught Having Sex Inside The Bathroom. by catastrom: 6:12pm On Sep 29, 2022 |
Clint02: Romancelanders and sex posts na 5 & 6.
It's not good for the health. why u come dey dey offended on another person behalf, go sport session |
Family › Re: My Grandma Still Sends My Dad On Errands by catastrom: 6:00pm On Sep 29, 2022 |
Ekejoestar: E be like say ur papa no get money, I mean who still buys recharge cards in this era of online stuff?
When he could have just recharged for the old woman from his bank! i do, i dont do online purchase |
Family › Re: My Grandma Still Sends My Dad On Errands by catastrom: 5:59pm On Sep 29, 2022 |
JackDaAlienz: Omo we busted village yesterday, we are in my grandmas place. After lunch, i was shocked when my grandma told my dad to go outside and buy recharge card for her. See man wey dey form hard man for house Dem dey send to go buy recharge card
I couldn't help but hold my laughter when my dad went out to buy recharge card
E really shock me, my dad is a Big man ohh As well respected thats why im wondering why his mother (my grandma) still send him on errands sign say u go dey disrespectful wella |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|