Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 131 pages)
FrancisTony: lol. *Guessing*u ll c where marc9 quoted me b4 I edited ![]() |
bosun11: lmao...tif....okay na u dey hook dem up but u dey available...hehehehook who up? Abeg oooo,i dey innocent ![]() |
softsparkyy: He will impregnate and divorce me the way he did to you. So I have to chop him money and run.teeo shey your eye don clear now ![]() |
rozzay: Sorry I don't think u got wat he asked me nd wat I replied, nd don't ask me cos I don't want to ellaborate btw who is oga?Noted |
Marc9: lolshey u ll buy me enough ebola protective gear ![]() |
Marc9: I wanted to offer u scholarship b4, bt since u dey take me on wild goose chase, oya keep ya number nahahaha,convert d scholarship to cash na,make I take holiday to somewhere nice |
rozzay: Lol am not harsh just kidding with him, don't know how he guessed my name tho and as for dude, let me not talk to much. I'm in perfect control. Hehehehehehthis might sound awkward but honestly I feel u are delusional,no offence my dear. If I was d man & I read "I am in perfect control" I won't take it lightly. Cos me don't understand how u play this "stunts" & "oga" ll be smiling reading. Word of advice, stop it its disrespectful |
softsparkyy: Your head is there !!Y leave teeo after all d love & car?u mean girl ![]() |
Marc9: Ah! Dis one na punishment na! Na so dem dey edit number ni?! Abeg edit am again!hahaha,this pikin won kill me with format ok it 0x0df...ew9 ![]() |
bosun11: damsel hooked up already...good morningme hooked? No o,i still dey find man way go propose to me with big geeeeepppp#inmywarriaccent ![]() |
Marc9: Smile......well I already edited ![]() My edited number is 0805....219 ![]() |
Marc9: why na? Why u tell am?oh I am sorry, lemme edit before he sees it,oya edit urs as well.was just helping my clueless igbo friend ![]() |
softsparkyy: Rozzay!oh so una dey switch? U take olubukatto & she takes teeo? ![]() |
FrancisTony: lol.it means sorry ....... ![]() Oya fill in d blank |
Caseless: i zhon zie!Who will u noow recommend 4 teeo? |
Caseless: what about otumba olubukato my guy now?Don't forget jaybee3. She dey Hot o |
lanicky: cdamsel....here's ur poundo with egglike egusi soup....lolE no clear but I go manage am like that ![]() |
dre11:What assignment? U can't fight what is real,its find u dearie |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 131 pages)


. I jst remember say I don marry! 

