Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 131 pages)
Wait oooo Lanicky in barely 10days thread don reach 110? Na how e happen abeg? Oya adjust that list put my name sharp sharp |
harlos: pishure or idonbelieveit ![]() Pishure of wetin na? Where dem dey call me the name? |
dre11: mah day was greatnickname in secondary school "Charming damsel" so I took out d c in charming & added to damsel & viola ![]() |
Xtarxhyne: Teeo....Bukatto(ma stubbrn fwnd)....We nid u ![]() Call them ooo ![]() |
King Tom: Abeg ooU mean I can kill u? |
Xtarxhyne: King Tom nko?I never see/feel his magic fingers ![]() Teeo or bukatto will do just fine. If u can get me either one of 'em chei it will make my night o |
dre11: we are messing around tooowhat did I miss? How was your day? |
Xtarxhyne: fyn jawefine o,stressed I need someone to massage me,teeo went abroad for business ![]() |
harlos: I cdamsel damsel c me ![]() C remix of my name oooo T or D |
Xtarxhyne:how did your day go sweetie? |
Xtarxhyne: MineI no need ask ![]() Baby oku in amelica ![]() |
You have been watching way too much romantic movies To me It doesn't really matter,bottom line is that you both are getting married. Most times we hold on to the inadequate things & forget that which really matters. Whether or not he gives a grand proposal it doesn't mean your relationship will be sugar coated. |
dre11: Goodmorning allI didn't run ooo,had issues that keep me preoccupied I guessed I missed a lot,i can't go through all the pages Whose dare sweet pass ![]() |
Odilafta: Ayam back for all of youI dare u to take a shot of your ukwu 4 us to see ![]() |
dre11: hum!!!But I was just messing around na ![]() |
Xtarxhyne: Yeeeepaaa..081Xtarxhyne you 've got guts Oya chop am |
Xtarxhyne: same herethis girl u get mind dey choose dare oooo I dare you to post your digits & leave it 4 1hr ![]() |
Xtarxhyne: wats ur gr8st fearscared of failure I hate to fail |
Xtarxhyne: Cdamsel lets playT ![]() |
Una lemme out of the game? |
teeo: I like you the way you are.Thanks so much,i hope u really mean that oooo Don't go scoping another babe when I turn my back ooo |
lanicky: OMG! I no get B&A *my post was an exaggeration*this girl don kolo,lol Who dash me mammy water beauty?confirmed village girl I be ooo |
lanicky: If I catch u ehn..I mind her ooo,i look pix Omo c bobi,una really dey selfish during creation oooo Una take both front and back leaving me with none |
Creamish: Dem send u?calm down sissy ![]() You have 'em both |
mz mariah: You no tell me say u marry any man called amebo omodify your post jare ![]() |
mz mariah: I'm innocent. I'm ukwulessU know amebo is my hobby ![]() |
dre11: before ko.... u wan talk say no before....I even sleep sef,i needed it mehn I eat solids na,but sometimes I just go off especially when it's okro or onugbu soup*yuck I like the same men creamish like ,she just dey gather them |
mz mariah: She is ukwuly endowedno b una 2? Selfishly collect the who ukwu leaving us straight |
mz mariah: Mama maria no even vexDon't worry u will know say she vex when she tell you to trek to delta ![]() |
lanicky: *clears throat*the bolded really cranked me up |
mz mariah: Olubikatto nko?why you dey always spoil my runs ![]() Them send u from village? Chei I can't play a fast 1 way she won't burst me,you don pack that soup finish set yarnsh 4 mumsi? U in realy hot soup ![]() What an irony ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 131 pages)









