Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 131 pages)
zicoraads: I would have really loved to but...Certified clowns dey NL sha Chei my belle ooooo ![]() |
zicoraads: I they blushmail me blush pix ![]() |
teeo: I love you that way my love. I done reach Lagos. Tired as heaven.sleep sweetie, ll bid u goodnight in the bedroom ok ![]() |
zicoraads: For wia...maybe them hide am!Na me you won carry play abi? Anyways ur PA na my pikin so I go boycott her straight to you Oya answer asap |
MzMariah: You dey mad ni?really? ![]() Make I hear jare?i dey work my own to teeo's bed Sharpaly |
zicoraads: Me wey don chop rice and stew and coke forget say anythng been sup. Na them sabiEhhnn shey you no see where I dey submit my application letter to be zicoraads babe abi? ![]() |
MzMariah: I don't want pleaseOya bakery things ![]() |
MzMariah: God forbidOk for that they send u go North east ![]() |
MzMariah: Girl easy with this your jedijedi way you dey eat o before you go begin roundJealousy? Teeo my love loves me that way whether I fat or thin, he is after the person on the inside ![]() Don't worry will buy you cake,waffers & chocolates that's my food ooo |
MzMariah: I go soon show your end. make I come eat my own before them go carry me go serve my papa land next monththem go post you come my side,you go see ![]() |
MzMariah: Hahahahaha.......you don mad I swearYou can't pursue teeo away ![]() My bf will soon appear,he is buying me chocolates from the mart ![]() |
MzMariah: Sorry na. You too dey vex sef. what if na you them give all the insults I don receive for here you for don scatter this place owell that one don pass,i vex cos it was uncalled for My dear I just chop vegetable yam finish,sweet food like this with ukpaka ![]() Girl you dey miss oooo ![]() |
MzMariah: Relax na shooooooooooo.i'm calm ![]() You want teeo to see my wereish run abi? ![]() He loves me that way Shey teeo ![]() |
MzMariah: Sorryits not funny @ all ![]() |
GoodFaith: what did you say?I told mzmariah to let zicoraads finish them say it's interesting to watch Then applied for zicoraads gf position Told mzmariah that my phone buy all the kpalasa way she dey carry ![]() What is so nasty that she had to hide my post? ![]() Make them no vex me oooo,i just dey my own wahala dey find me come ![]() |
The person way they hide my post make your hand bend there ![]() Where did I say anything insulting or negative in that post? No just try am again before there will be need to ban me completely ![]() |
MzMariah: Lol. see teethAdvert things na ![]() |
GoodFaith: No but they dey find her "thing"Them no dey fear face? ![]() I dey para ooooo ![]() |
MzMariah: Lolzzzz.....wahala woman don showvery bad,but it's better now,e don deliver ![]() |
MzMariah: I missed you jorwats up? Anybody dey find your trouble? |
MzMariah: Obayaya so na true?present aunt ![]() You miss me?person gimme punishment since morning say if I step out of bed they will smack my butt |
teeo: Nice one OP, no mind all the boys be forming they like young babies most of them are one Minute boys. Yeyeis this d kind of advice u gonna give our kids ![]() |
Mynd44: Love is an excuse for men to get laid and for women to extort moneyMynd44! mynd44!! mynd44!!! How many times I call u? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 131 pages)






