TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:14pm On Aug 01, 2022 |
[quote author=safarigirl post=115285530]I just saw one very nice trailer for a Nigerian movie
Na Biggie children full am
Make una check am
film morze me wow |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 9:51pm On Jul 31, 2022 |
Is like no more Friday arena games |
Christianity Etc › Re: Pastor Enenche Prays For Osinachi's twin Sister, Grace At Dunamis Crusade by ceejayMAX(m): 9:37am On Jul 31, 2022 |
AntiChristian: Sister die and pastor wasn't informed till then.
Person Wey get anointing suppose die?
Hope this one won't die soon! u nor wise |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:06pm On Jul 30, 2022 |
MissAnneboleyn: Yes, they are throwing new housemates in on Sunday, one of the girls looks like a biracial/multiracial girl. rumours |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 9:08am On Jul 30, 2022 |
Tatiana4u: Nobody is forcing or begging you to like Hermes but don’t blame him for your fave’s uselessness! people dey actually support this guy? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 12:06am On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: This Doyin wey resemble blind rat dey talk about trenches boys wey no fine. Na wa o  I swear long mango mouth |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 10:44pm On Jul 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 10:13pm On Jul 29, 2022 |
Lauryn41: Not sure I've hated anyone like I hate phyna and the trenches gang
Reminds me of my hatred for Mike wetin u gain |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 10:10pm On Jul 29, 2022 |
akthedream2019: Are you pained? Is it giving you headache or what?
Don't you have something doing other than waiting for replies?
Are you seriously serious? rest |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 9:40pm On Jul 29, 2022 |
Hermes nor well ooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 9:29pm On Jul 29, 2022 |
stephleena: Shegggz biko, you aint and wasn't and isn't a footballer.
Bella even blink eyes for your empty talk sef the club sef nor get name  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 6:04pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl: LOL
This no be true
You've just not posted what could trigger a reply perhaps.
If you come here and insult Hermes, Adekunle, Bella, Bryann, or Phyna, dem go reply you.
If you praise Sheggz, dem go reply you. I asked if there was arena games today no reply,asked yesterday if there was task presentation no reply . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:37pm On Jul 29, 2022 |
This group nah only popular people ona dey reply |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:32pm On Jul 29, 2022 |
So no arena games this week |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:40pm On Jul 28, 2022 |
Task presentation ooooo time pls |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 2:28pm On Jul 28, 2022 |
Any task presentationtoday  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 1:49pm On Jul 28, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 1:06pm On Jul 28, 2022 |
Is there task presentationtoday? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:28pm On Jul 27, 2022 |
This portable brother well so |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:58pm On Jul 25, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:47pm On Jul 25, 2022 |
akthedream2019: Hmmm...Legend of posting fake results and scooping money and recharge cards from gullible and senseless fans? or what kinda legend is he o? nah boy  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:35pm On Jul 25, 2022 |
akthedream2019: Who is threebear biko? three bear nah legend here o,I remember mike season then  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:33pm On Jul 25, 2022 |
Wetin biggie tell Dem ooooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:24pm On Jul 25, 2022 |
Pls wetin big brother tell the trenches housemates |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 5:18pm On Jul 25, 2022 |
Any hoh games tonight |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 1:52pm On Jul 24, 2022 |
Phyna and amaka script nor follow abeg
Gbasam queens |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 1:51pm On Jul 24, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 10:21pm On Jul 23, 2022 |
This phyna dun dey overdo ooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 8:03pm On Jul 23, 2022 |
Is like nah two houses |
Sports › Re: Nigeria Female National Teams' Thread by ceejayMAX(m): 4:08pm On Jul 23, 2022 |
Danielnino00: Okobi is the super falcons version of Etebo.. Holds on to the ball too much, poor decision making, poor at set pieces.. But she has a lot of stamina... It's not surprising she wasn't initially in the list of invited players .. thank God say nor be only me see im |
Sports › Re: Nigeria Female National Teams' Thread by ceejayMAX(m): 4:07pm On Jul 23, 2022 |
TheSuperNerd: Rachael Ayegba, I think. Former Falcons player. yea |