Charsola's Posts
Nairaland Forum › Charsola's Profile › Charsola's Posts
Boko Haram has the same ideology with ISIS,Al queda,Taliban,Hezbolla,Hamas and Al shabab....their motto is convert to Islam or DIE.only prayers than stop them not GEJ,free the man please and let's learn how to pray. |
Na gramma una d speak,no hope for the North since they refused to ve human heart.jihad pls continue for north o! Afterall no be today dem start am...GEJ till 2019 ![]() |
Na him wey d change women like rappa say dem be wives,na him God go welcome for heaven abi? Maybe for his own version of the bible God don begin get pleased for divorcees ![]() |
CAN and Ayo has reached their end.no one mocks God and go free |
