Chemixtry's Posts
Nairaland Forum › Chemixtry's Profile › Chemixtry's Posts
1 (of 1 pages)
Make una sharap, am d only tru virgin boi in 9ja, go ask baba fela, joke apart, itz not easy 2 b a virgin, i go see real kpomo but base on matter, i go fashi d tin, i don tire 2 b virgin i no go lie u, diz christmas nor go pas me by, virginity z nt lack of opportunity, grab dat, ashawo hotel na 250# 4 warri, i fit pay Bleep witch comot my head, but itz beta 2 b ur humble sef, if baba G say make i keep am til marriage, who i b, but d truth b say i don tire, i don't no wat kept me going al diz yrz, anyway VIRGIN 4 LIFE, CHEERZ MY FELLOW VIRGIXIBILITY |
, warri nor dey cari last, kpatakpata na bracket first, una fit hala mi wit 08088898793, d mail na chemistry2gbaski@yahoo.com, take it |
, i don't gv out my numba, but i love d way d thread owner composed hiz post, anyway am precious 4rm nigeria/warri, meet me in facebook search wit my mail chemistry2gbaski@yahoo.com, +2348088898793, can stil add me in yahoo, ciao |
xup peepz, add me wit chemistry2gbaski@yahoo.com both in fb n y.m, ciao |
welkum bb addict, d final lap z here, we v been doing it, lets get it done, vote kevin using oda countries, and open up 2 6 account, lets make sure d ola come's 2 9ja, omo no dulling, lets go dere |
Add me wit chemistry2gbaski@yahoo.com everybodi z welkum, u can stil catch mi up in facebook wit my mail, ciao[color=#990000][/color] |
1 (of 1 pages)