Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 621 622 623 624 625 626 (of 626 pages)
arsene wenger ke. Dat ijebu man. Make we hiaaa word jor. Even if u give am the citizens money he no go spend am. With spending comes great expectations which increases pressure on da manager and dat ijebu man knows it. He likes an easy life and arsenal fans *cough cough cough* brashy knows it. Dis is why arsenal are not i repeat are not a big club. Which big club would accept 4 trophyless season soon to be 5. |
lol. i tire for nl ppl. Wetin the bobo do una .X Fio: |
lets do a poll. Make i ask nl ppl . How many of una is ready to join da millitant? If we plenty we fit send joint application . Hopefully dey go accept us and from there everything dey possible for naija. If abacha can be president so can a militant. Abi no be so. |
to be honest seun i jealous u ooo . I bet u in a few years time dis website would be sold for millions of naira. When u get rich no forget me oooo . Send my own share to me ![]() |
Kobojunkie:if na only spit it would have been ok. They did not only spit on their faces they also shat on it as well. Yeye govt |
happy byday to u .On dis occasion of urs. Happy byday to u many happy returns. Abeg make una sing wit me oooo |
regaltopax:Rotflmao hehehehehe . Abeg when u find out can u kindly inform me too so i can join u also. |
make una leave dem alone jor shey dey no go chop . Una no sey na naija be that any thimg na money making skim. If dey fit charge u for taking a shit trust ma ppl dey go do am. ![]() |
Idahsteve:what of Nigerian graduates who have served this country and government for one productive yr after graduation? i don't think the government is aware of this dangerous precedent.[/quote]abeg u ppl make una no kill me jor. I no wan talk i dey fear dis militanats ppl dey fit spys for nairaland |
sley4life:hehehehehe . Abeg make i join u . Me too i declare myself i militant |
mogbe oooo adebayor dey earn more money than eto'o . Olodumare oooo which kind of cheating be that ![]() |
abeg all u agberos wey dey hiaaa make we here word jor ![]() |
yousouph:wow i never knew sat smart ppl dey hear i come dey think say only agberos dey hear. 2nd post in a roll I have 2 say couldn't have said it berra. |
RuuDie:thank u my broda couldn't have said it any berra. Don't mind dis yeye barcelona fan talking rubbish |
hustler:shut yp diaaaa . [quote][/quote]Complete striker ko stupid striker ni. Someone that is yet to score past the group stages in the champs league fact doesn't deserve that title. |
[quote author=My luv! link=topic=296443.msg4209789#msg4209789 date=1247931574]@topic: [b]The coach berra begin to fall back to plan B(if there's any), not when they'll play for say 2 or 3 wrld cups,they become tired legs. [/b]Officer aghawonder is a living(testimony ) suffering from goaldroughtincytis [/quote]Abi ooooo. u can imagine even my grandpa fit play 3 worldcup no problem takless of these yong men or should i say metusellahs kai naija and their fraduent activities |
thank god eto'o is smart. He is demanding 12m euros a season plus signin on fees of bout 20mills . Good i like him. I don't give a Bleep if lot are bashing him and i don't think he cares either as long as u meet his demands. He would just sit on his backside and wait til next season and get a free transfer. Well done sammy boy ![]() |
Specialist900:abi ooo. Can u imagine . It is like a thief coming to someone's house and raping his mum, daughter, wife ,housegirl and then demanding 100 grands to show there wuz no hard feelings. hopefully eto'o would milk em' dry.[quote author=A-40 link=topic=278439.msg4209078#msg4209078 date=1247920565]If this deal turns out true then Laporta would have to be the biggest knucklehead the world of football has ever seen cos Ibra is not better than Eto'o in any department so why they should pay so much for Ibra and also lose Eto'o is just stupid why didnt they go for Villa then?or where did this 40mil without the sale of Eto'o to Man City come from?[/quote]i am disappointed in you why only knuckle head . Let me add potato head, banana head,junkie,agberos,fraud,419, oluribukus,ode in world football. |
mohawkchic:it wuz shizzle ma nizzle. After showing off he still had the nerve to ask for bread and milk wot a clown. |
all of una wey dey complain berra shut up ooo . Let me use atlanta 96 for an example. See em' players wey play for other teams ronaldo,rivaldo,carlos,crespo,cannavaro,nesta,buffon,ortega,ayala,zanetti,claudio lopez, pires,raul etc. The list dey too long dat i can go from today to tomorrow. Una no sey nigeria play pass of all them with kanu being da best player. Over 10 later they have all won either the worldcup,european championship,champions league or copa america and their carrers have all progressed while nigerians keep banging on about atlanta having not won any trophy since then. Make we hear word jor :Panybody wey dey complain carry em yansh go nff to be tested cuz we all know why u dey complain. ![]() |
[quote author=Aloy.Emeka link=topic=296443.msg4206739#msg4206739 date=1247860766]Abeg make oyibo take their time oo.[/quote]so na oyinbo wey you dey blame berra get out of here. useless ppl age cheats saxywale:abi oooo thank you. No mind dis ppl wey dey blame everyone under da sun. sley4life:hehehehehehehehehe . Can u imagine metuselah playin for da eagles. If metuselah can play 4 da eagles my grand pa who is almost 100 to can play . Bloody cheats thunder fire all of una backside. |
philip0906: |
u bb fanatics crack me up seriously. Da only series i watched wuz victor 'da milkman' series . Also watched a lil bit of makosi and kinga's series when ma boi told me dat there wuz sex involved ; . kinga's bottle fiasco wuz ![]() |
40m plus eto'o plus hleb on loan just for ibra. wat a waste of money. The might as well hav sold him for messi plus ronaldo plus kaka and then add 100m useless ppl . Let see if ibra can play right wing when needed or trackback also when needed. awon oloju kokoro . Make thunder fire all their yanshes for dat nou camp. ![]() |
i pity barcelona buyin dat flop ibra. wat has he ever done in the champions league. F or a so called top class striker he has never ever scored in the champions league past the group stages. check out the teams he has played for juventus, inter and ajax. Not this shite ajax team but the team should have beaten milan. |
What a thread ![]() |
make ppl wey never comot 4 lagos no dey talk . aba and onitsha dirty pass am no be small. even port harcourt dirty pass am |
make ppl wey never comot 4 lagos no dey talk . aba and onitsha dirty pass am no be small |
na wa oo lagos come dey look fine. . abeg make una no post nairobi here again. why u no go post am for kenya website |
definitely not a waste of time but in nigeria una too dey over do am. can someone tell how having 3 or 4 good. abeg 1 or 2 is ok but 4 c'mon. the thing na se if una no complete am dey go beat u wicked teachers |
![]() |
4 sure ma boi olu jacobs and his wifey joke silva. infact many of da best are old skool including onyeka and pete edochie who i think is nigeria's greatest ever actor. sheer genius pure class. dem old ones speak eloquently unlike dis modern phonetics bashers. thunder fire dia yanshes yeye ppl all of dem |

[/b]Officer aghawonder is a living(testimony