Chidonez's Posts
Nairaland Forum › Chidonez's Profile › Chidonez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Liverpool don login Which kind weekend be this sef ehn |
I can't fund my betting account...via both Gtb bank and alat by Wema Maybe na sign from above say today go bloody make I go use my money drink pepper soup ![]() I wanted to play this with 1k so try your luck!!! Stake what you can afford to lose
|
Lyon first game for ticket x2 80mins 0-2 I don happy Full time 3-2 nay once I just shock Isoright |
Msport users...village tips
|
Barcelona common 1.5 una no fit deliver Isoright Thank God say NBA don start I don port go basketball |
Seen....thanks for the airtime |
I'm interested oo...I've pm you already |
Bet9ja go dey dash you casino bonus wey you no fit use Them don dash me another ₦500 for take the shot..any ideas on how I can use it cos the casino page no dey ever open |
Guys I played one game today on 22 bet Suez montakabh vs zed I been carry am 1x, some sites dey say 0-0 while some dey say 0-1 I just confuse oo and 22 bet no wan gree update the game..I just weak |
Barca don collect login pin from alabi them wan open portal of lamentations today |
Stephenmoka4:778126 Betking |
Inter milan e no go ever better for una And one mind tell me say make I commot them put west brom chai!!!!
|
olatunji390:See..I just logged in now Isn't that the main site?....probably it's your network I use mtn
|
olatunji390:I can login oo...I've never had problems accessing my account I use opera browser But na the casino bonus wey them give me I no fit use |
Bet9ja dey give me ₦500 49ja casino bonus but I no fit use am...I no know why ![]() |
Felabrity:Mhen I carry athletic club 1x the last game for my ticket to win small ₦1700 oo at 90+ cash out value was ₦1500 one mind been say make I press am oo say e go fit cut I just lock up am say all die na die Bst Falcao go score for 96mins This one pain me reach my bone I swear to God |
Atletico Bilbao 1x last game |
Make una manage this small 100 odds do your own dy/dx stake what you can afford to lose Goodluck!!!
|
Be like today no get too much better games...the fee ones wey dey get useless odds Na to keep your money till tomorrow when the big guns play ![]() |
If roma win this game I no know how I go take sleep this night I swear Who send me make I cash out!!!!! ![]()
|
Catfishing:I swear to God brother I for dey dream of winning back to back 12k for the first time in my life if no be say I dey fear cos ATL been dey lose first half I con go cash out ₦395 I for just dey wait for Roma to win Anytime i no cash out,the ticket must cut as i con cash out now the ticket go con enter...village people dey follow me everywhere I wish say withlow catch me for hand when I wan been press that cash out button
|
Atletico Madrid why did you choose today of all days to be unfortunate in life ehn ![]() |
Thank you jehovah ![]()
|
I think this Is coming home First win of the season..I don recover some of my losses at least
|
beautyfunke:Lol...I feel say na only me oo my precious ₦500 about to enter alabi's pocket |
VillageBus:I get oo...make I mention you for dead thread? |
Felabrity:I meant CAF world cup qualifiers oo U2.5 dey play wella Na wetin me wan play tomorrow |
Portugal and France about to username and password to login alabi's portal ![]() Mhen see as u2.5 dey play for African world cup qualifiers...almost all the countries Be like na wetin me go play tomorrow oo |
Msport users make una try this one Stake what you can afford to lose
|
Forest Green Rangers 13 mins una dey chop 0-2 Isoright |
I been play Edinburgh city vs Elgin 2.5 7mins 2-0 Full time 2-0 Last game fah ![]() Isoright |
