Chidonez's Posts
Nairaland Forum › Chidonez's Profile › Chidonez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Apoel second time in a row una don carry me go okene Isoright |
Apoel since una lose at home today to bin my ticket shebi una don happy now abi This thing na be life I swear |
mesmer:0243891443 Wema bank |
2019prophets:Asin ehn.... I'm so happy right now at least I can sleep well tonight |
Leeds vs burnley 1.5 stingy odds of 1.16 4 minutes 1-0 I con think say e don enter already I rush go play ball commot mind for the game I come back thinking say e don play already remaining Liverpool 2.5 make I chop small 3k I open my sportybet app I no see any open bets again I con rush check livescores full time 1-0 I swear I won't cry |
oluwadabira111:I think say na only me oo... I can't fund my melbet or 22bet again cos both sites removed the *737* option for best reasons know to them..even msport sef the option no dey again... I just weak But e fit be say na sign from above say this week go bloody make I just use my money so better thing ![]() |
DieRich5:Nawa oo... Sorry say I been doubt you before its just very surprising |
Onotheo:Lol... Omo na true oo,i no con understand this market this year at all I thought the price would normally go down nah why I been dey doubt the guy |
DieRich5:Oga show the full receipt.... I no go fit believe say the same spark 4 pro wey I buy 36k for January for slot this year don suddenly turn to 46k even now wey be say spark 5 don commot wey suppose push the price go like 32k or even 30k sef Abi no be 3gb ram 64gb rom e get?!! ![]() |
DieRich5:Oga spark 4 wey no reach 35k na him you say your brother buy am 46k.. Make una dey calm down small small for this thread nau If spark 4 wey be 2019 phone be 46k how much come be spark 5 ![]() |
[quote author=mesmer post=96783886][/quote]07061192613 Sporty bet |
Make person tell me how much be plane ticket to Scotland I wan ask gerrard how can you blow a 2 goal lead twice in a matter of weeks against the same team?? Idiots!!! just binned my 31k ticket... See me wey don book the money down,when they were 2 up I don dey jubilate already they put one eye on psv make them no draw..just to refresh later and see say them don equalize the 2-0 lead Funny enough msport offered me 17k cashout as at 76mins but I rejected it Arrghh how can I sleep well this night |
Betway users try your luck... Remember say everyday no be Christmas
|
chidonez:If you played this game congrats though winnings was reduced to #4700 because of the Switzerland game that was cancelled.... |
France don open book of lamentations ![]() |
Betway users try your luck
|
piggyvestashawo:This one was very painful,yesterday Portugal 1x was my last game even when they were losing and I had a reasonable cashout I still thought they would equalize so I let it run and it casted it was very painful but I moved on, Today own last game Austria and Slovenia where both losing I saw cashout of #400 I even happy sef cashout the money only to refresh scores and saw that they both won Alabi just dey follow me back to back.. Very painful Man!!! |
God!!!... Cashout should be banned for ever out of 16k winnings I ended up cashout just #400 Slovenia and Austria to win where my last games and they were both losing.. Fear been make me cash out |
mesmer:3278582 Steveworldwide be9ja |
Mhen goals con dry like this today and Egypt are slowly turning to atletico madrid |
So Spain u21 cannot do 1/1 1.19 odds fah |
dahgifted:I'll sincerely advice anyone against using betking for now that bookie has started having lots of issues....withdrawal I processed since 11pm yesterday night I never see alert up till now something wey no dey pass 5 hours before, go their facebook page and see as people dey lament for there Use bet9ja or nairabet cos they're the most reliable for now My 1cent though |
Mhen God just follow me today pass alabi's deadly sea,lazio and Atalanta both scored late equalizers,Porto came from behind to win I for chop another 8k self Salzburg win or o2.5 them go play 1-1 but all in all I'm so happy at least I can sleep well tonight ![]() |
![]()
|
Just see Lille wey wipe Milan 0-3 they misbehave See the people wey beat man u self... This betting na pure luck aswear |
Lorayne:95mins equalizer |
Bayern Munich don open 9pm book of lamentations ![]() |
Corbin:Most of the people on that list quoted moojy post... Na wa for you oo Check again bros |
Corbin:Oga I was the 9th person to quote you oo... Check again abeg |
mooojy:See me here oo |
Liverpool and apoel don collect pin number from alabi,they're about to login Alabi's portal ![]() |
Try your luck... Random tips msport
|


