TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:34am On Jul 31, 2022 |
Dannyxy: Bryan even carried her twice away from there, it was when she got physical it pained him..
Island people wey no watch, make una no too put mouth.. I saw Bryan trying to calm her down more than twice , he carried her and stuff . But Beauty feels she’s above them and she’s doing them a favour by been in the house with them . Bryan has the right to flair up , nobody has the monopoly of madness ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:32am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:18am On Jul 31, 2022 |
Amaka just said Beauty is embarrassing the post of Miss Nigeria  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:09am On Jul 31, 2022 |
Beauty needs a therapist immediately. Or make she just go house abeg . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:08am On Jul 31, 2022 |
Beauty wan fight Ilebaye oo . Wetin dey worry this girl o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:07am On Jul 31, 2022 |
Be like Groovy wey cause all this sef don sleep  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:02am On Jul 31, 2022 |
Munzy14: I hope he will withstand the day they will return match for him.. Forget , the guy understands the game and doesn’t take anything to heart . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:01am On Jul 31, 2022 |
Munzy14: Mr Dowell doing advert like say na remy Martin... 
No be this Mc Dowell wey don get too many Oluwole version.   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:56am On Jul 31, 2022 |
safarigirl: Bryann say he like confident girls, Daniella say "like me"
He say "You no confident. I dey see through you...I fit break you, but I'm not that guy." The guy is on another level of reasoning . He deserves to be on the Island . Make he scatter that place small too . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:55am On Jul 31, 2022 |
safarigirl: Bryann is a b@stard
He say Beauty dey cap, "If you're really about that life, e get wetin you suppose do. All these ones na just cappings....and the girl na fine babe. If na my sister, I go dey cry. She don lose focus" The guy is really smart . I like . He say Beauty is a typical woman , small attention she don fall  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:52am On Jul 31, 2022 |
Bryan talk am . Na game una come play . Make una no forget  Bryan na smart guy . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:50am On Jul 31, 2022 |
SircumzAlot: I love beauty’s temper, she is so hot when mad, just want to grab her and allow her hit me with her small arms   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:49am On Jul 31, 2022 |
 Dem dey feed Phyna . This one is drunk |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:48am On Jul 31, 2022 |
Ilebaye what the hell is wrong with you now . Leave Beauty abeg  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:45am On Jul 31, 2022 |
Beauty says she want to walk out  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:42am On Jul 31, 2022 |
fitzmayowa: Beauty is acting really crazy...... Like , I don’t even understand what she’s talking about ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:09am On Jul 31, 2022 |
Munzy14: Beauty made doyin and cyph happen..
Justifying the saying about fastest way to woo a lady is through her female friend. No lies detected . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:05am On Jul 31, 2022 |
mayor1814: all these situationship Daniella is forming with Khalid, I hope Khalid is smart enough to read everything. Daniella is the kind of girl that will date Khalid cos he's the safe n mature option and go on to cheat on Khalid with a guy like Bryan. Spot on . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:52am On Jul 31, 2022 |
If no be maale we for dey for street  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:21am On Jul 31, 2022 |
Demnan: Is ChiChi surgically enhanced? Of course |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:17am On Jul 31, 2022 |
iamyemiakins: Na who go first knack I dey wait for now.
Maybe that kiss go finally unclog Doyin's Bartholin's Glands, for sufficient lubrication of her puna   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:16am On Jul 31, 2022 |
Beauty Dey police guard Groovy  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:14am On Jul 31, 2022 |
Bryan says he like Diana . This guy get mind sha.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:11am On Jul 31, 2022 |
Phyna Dey cap say she can’t wait to meet Eloswag again . Say she wan kiss a nigha again. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:10am On Jul 31, 2022 |
Secondly: Na artificial nyash na.
If the thing shake, everything wey dey inside fit scatter for ground.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:07am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:06am On Jul 31, 2022 |
safarigirl: Even people that have been married 5 days never kiss the way wey Cyphin just kiss, abi na Doyph That kiss was really deep . If too say camera no Dey na to off pynt o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:05am On Jul 31, 2022 |
Chichi 0/0 . Nonsense! Yansh wey no dey shake .  Big disappointment |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:03am On Jul 31, 2022 |
scondy: Doyin....wetin be this...under how many hours....shuuuuu Na alcohol induced kiss  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:01am On Jul 31, 2022 |
Doyin and Cyph dey kiss o  Very sweet kiss |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:00am On Jul 31, 2022 |
Why I don’t like surgically enhanced ass ! Bullshit  Party over ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:59pm On Jul 30, 2022 |
Omo , una sure say Chichi na exotic dancer so ?  |