TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:49pm On Jul 30, 2022 |
safarigirl: LOL..na she know wetin carry her come show O. Be like who dem been dey download Mercy Eke, but she reach like only 30% She no serious |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:45pm On Jul 30, 2022 |
safarigirl: LOL
Chichi is an exotic dancer, but like someone opined, she may only want to shake that ass for the bands. And she’s on the show for what ? Paper ? That’s not an excuse . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:31pm On Jul 30, 2022 |
adebayal: Chai nobody dey dance with Diana and Amaka Amaka is too full of herself , and she’s isn’t shit .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:12pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag now on Chomzy case .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:09pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag don dey rock Phyna , no time .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:07pm On Jul 30, 2022 |
Chomzy looking palatable  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:05pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: E be like Trenchville go do their cult like party again tonight o  Na lie , dem don merge . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:11am On Jul 30, 2022 |
Be like say na only me dey see as Daniella dey vex ?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:06am On Jul 30, 2022 |
Who dey vex sweet Daniella ?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:59am On Jul 30, 2022 |
MizzD: Segun is so full of shit though but then the bar is low.. so he should continue .. Asssinnnnnnn . So irritating to watch !  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:56am On Jul 30, 2022 |
Sheggz just dey cap nonsense, I blame this guys capping to him sha. See him capping everything to Bella .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:54am On Jul 30, 2022 |
Wetin dey worry this ones ? Lol . Relationship ojo melo ?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:48am On Jul 30, 2022 |
safarigirl: Groovy don collect breakfast from Beauty, it is only fair if Sheggz chop him own from Bella same night. Gbam  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:06am On Jul 30, 2022 |
safarigirl: No shade is ever intended with bodyshaming .
It's just what it is. People will write stuff, based on their own perspectives.
Na why I dey hype the Bella very well for here, even though I dislike her attitude. There are millions of Nigerian girls built like that, and as they are reading the offensive stuff, they also need to see the encouraging ones. Defender of the universe .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:34am On Jul 30, 2022 |
candidladyTemp: Will Icall this breakfast kos it 12.35am or late dinner
Groovy just got served  At all , Beauty will come begging .  Watch . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:29am On Jul 30, 2022 |
candidladyTemp: This is just the the 7th day
Do people really fall in love so easily like this 
Really hard to believe all this shiiii
dude she said don't talk to her. Girls like beauty be playing emotional games on boys It’s hard sha, in a confide space like this , it’s hard . But I no just understand why this Groovy no fit just leave this matter and walk away . Beauty go still find am , that I’m certain about ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:25am On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:21am On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:03am On Jul 30, 2022 |
Groovy don dey shalaye , I dey like this BBNaija love sha . Under one week una don love up die dey do like mumu . I can’t relate abeg  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:35pm On Jul 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:31pm On Jul 29, 2022 |
Psychedelia: Abeg, this 1500 Pocket Naira, if you convert am for dollar, how much e fit be? Less than $3  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:27pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl: Ewe!
Biggie with the public shaming of Sheggz and Phyna for constantly speaking on what the viewers will like to see Moments I love Biggie .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Giel: Energy no dey Island like that but their anthem is cool too Just Dey fight for Island , who send you ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:22pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl: Na Phyna and Bryann be the talent outlets for Trenches. Normal normal , it wasn’t hidden ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 5:07pm On Jul 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:17am On Jul 29, 2022 |
timmilehin: Bryan must knack ilebaye. Na two of dem dey bed just now ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:59am On Jul 29, 2022 |
Munzy14: Without stress o...
He has his ways with Everyone... Sharp boy  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:59am On Jul 29, 2022 |
Dannyxy: Bryan you can use words to seduce a girl, Kai pikin  Even your lips/tongue on ear,neck,laps is enough to seduce a lady . Na still small boy sha, he too believe in squeezing bress. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:58am On Jul 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:55am On Jul 29, 2022 |
Bryan na the STAR BOY for trenches …  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:17am On Jul 29, 2022 |
Giel: I feel for beauty sha. Phyna sha. No girl code. Groovy. Is this his way of letting Beauty know he's not down for her like that? The only thing that will balance it now for Beauty to pick her own guy and kiss too.
Eyah. Beauty refused to kiss Groovy in truth or dare No be onLy girl code .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:50am On Jul 29, 2022 |
‘Don’t miss road’ Be like na this year slang be this  |