NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 6:01pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: I wonder oo
He's too small for that stuff jare 
chexus kliest |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:58pm On Nov 04, 2016 |
while dey r fighting, ibroh22 et dipson546, cashmyles, send your oceanic bank account to me now jare for money to get your imported nysc kits from dubai.
dos 2 boys just dey shout with mouth. I want to shout with papers |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:47pm On Nov 04, 2016 |
dipson546: Bros, sey dem don tell you for house say make u go bring wife come niii?...  dipson546: Bros, sey dem don tell you for house say make u go bring wife come niii?... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:44pm On Nov 04, 2016 |
joshuachuks93: U c it actually works......cash dear no jst mind dipson, chiefojiji et. al. dey jst wan harass u. U re highly welcme cash..... harass with what? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:39pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Its late.. Am in a serious relationship. In other word I'm 'fully' engaged kiiiien! stop that! whatiz serious relationship? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:37pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: Old girls don grow wings and Waka,,new girls don dey show face,,I no angry as patty2014 and Rebekkah don abandon me,,,my oga at the top don carry sharliz,,,,make i quickly grab cashmyles before chiefojiji show face,,,,, cashmyles,na me be your boifriend here as from today,yay or nay? lolx where are u coming from that u did not have rope for neck? thank God u don use ur mouth talk say u don marry 2 wives and dey actually divorce u.. but as I am, I am as single as single itself.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:30pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: OAU
Botany
2-2
21, Female 2-2...
but why naw?
but why?
why?
2-2
that is over 3.5 goals naw abi? bettors |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:23pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: OAU
Botany
2-2
21, Female 2-2...
but why naw?
but why?
why?
2-2
that is over 3.5 goals naw abi? bettors |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 5:00pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Na so we see ham for this recession period.. Newcomer? Yes on this platform... tell us ur school name. your age and sex and finally your class... e.g dipson546 class na 1.1 i.e distinction 1st class |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 4:56pm On Nov 04, 2016 |
dipson546: wait! ...Which school did you finish from? lolxxxxx!!!
where is ur sense of humour? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 4:54pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Bros!!! Why na? Where's your sense of humour ? I lost it during buhari regime......Lolxxx!!!
are u a newcomer? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 4:52pm On Nov 04, 2016 |
dipson546: I no say u go talk say u no doam...lolzz lols...
u be crazman I swear!
y0rmee don infect u walahi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 4:48pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Hi guys. I am so happy and proud of myself and I thought I should share this with you!!! Today I saw myself on TV, when I turned it off. y0rmee, dipson456, dipson546, justifiedcoyy, sharliz, chumaster.... another clown is here. clowns keeps increasing daily!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 4:45pm On Nov 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 3:22pm On Nov 04, 2016 |
dipson546: @ Chiefojiji I know you want to boycott this question and I no go gree for you..... " Guy guy guy... I no dey for abosi for this one.... tell all gracelanders the difference between Chem 101 and Chem103.... No come dey let people dey take one kind eye look FUTA.... . oya answer am now now .... guy, ooooo mo oju ooo. u see say I dey try not to answer am! cus dos chemistry people weakhead me. but me no follow una do chem 103 oooo... nac chem 101 and 102 I do... make we ask Heeyhun if she do chem 103. wilsonmayowa too not exempted abi shey I do chem 103 ni  mehn |
Sports › Re: Emmanuel Adebayor Flaunts His Car Garage by chiefojiji(m): 2:04pm On Nov 04, 2016 |
rheether: Look at his irritating legs  Iffa slap u, u go balance! I bet you, dat irritating legs, u go fit kiss am hug am, lick am, d legs alone ooooo for 50 thason naira only, in cheque. irritating legs more money fine legs less money! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 1:54pm On Nov 04, 2016 |
justifiedcoyy: abegi jare.. wey we don dey discuss nysc since.. make d guy scroll back, I sure say d question wey him.ask we Dom answer am.before. lol.
but, wetin d guy ask sef #ed u were was in d poor boy's shoe o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 1:27pm On Nov 04, 2016 |
Enouwem: Is this now a football or sports arena?
I've asked a crucial question above and no one has deemed it fit to give me a reply?  lol justifiedcoyy dipson546 you see ursef  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 1:20pm On Nov 04, 2016 |
mandoyen1: do we need jamb original admission letter ...i am havinh issues collecting mine nope! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 12:07pm On Nov 04, 2016 |
dipson546: Lab coat for Che 101?... aiye ooo
Guy y u tell am naa?.. you think say him dey always go class? that guy? na shrine him dey always go.. in fact him no know the difference between Che 101 and Che 103.... now wait ooo... him go tell u say him no do am... u just dey watch lolz , lmfao, Lmao, Lwkmd dem don get u finally I swear! #krazed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 11:42am On Nov 04, 2016 |
y0rmee: Why you wan disbarass me for sharliz side nah?
You no notice say i boycott the answer since ne??
sharliz, dearie... you want me to define the meaning bah? Come, lez make a definition in the other ****...  sharliz don't follow him oooooooooo to the other room! he will give u bad definition! lexicon meaning go con turn ouuuuch! ooo yeah! #mofo o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:55am On Nov 04, 2016 |
dipson546: please can I wear a white long sleeve t--shirt in camp..? yes! con wear u white lab coat wey u wear for chem 101. ur head go straight with soldja slap |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:37am On Nov 04, 2016 |
tpip: Hello, please help. Can I use my 300l ID card in camp. Cnt find my 400l.own.
A friend of mine said I can dt d ID card is just to confirm my school with my name. But I also just want to b very sureee so far it's carrying ur name, ur pishure showing your legs and the name of ur school...... slap d officer insharge if he no go collect am!!! u are good togo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:26am On Nov 04, 2016 |
justifiedcoyy: Ur house maid.. as in, ur okpeke  Oooooooooooooooo opeke olosan meji. eh eh. find me 2 lexicon na for odua? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:20am On Nov 04, 2016 |
dipson546: LEXICON ??...bros dem no teach us joor... wait, na for inside which subject self? and am not sure Y0rmee self know am , and y him go know am when me I no know am..... see, in fact them never teach all of us .... I dey wonder too ooo cus I donno which subject dat one dey. lexicon! it sounds like biology topic! sharliz where u see this word? I know y0rmee can not fit know it, since I know u can't know it. I just mentioned him so dat e go be 3 people I go ask |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 9:21am On Nov 04, 2016 |
sharliz: its exactly wat u r doing to me ...so dear consult ur lexicon dear  all this people dat go to school wey dem dey speak big big english sef! na wa oooooooooo y0rmee justifiedcoy and dipson546 abi na dipson456. what is the full meaning of LEXICON again? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:55am On Nov 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:40am On Nov 04, 2016 |
Greycious: It's all for fun.
GLrs are not stereotyped En en? okay
please what is the full meaning of stereotyped?
Cc: sharliz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:34am On Nov 04, 2016 |
mlanreh: Finally chiefojiji turns G.O hope u slept well I slepted in the well. u nko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:10am On Nov 04, 2016 |
dipson546: And what is the topic oooo ja we ?... you will not go back to bed now before sand you ..... IDONBELIVIT dat u r a arsenal fan, cus we're always cool, u r more of Chelsea or man Un-united. well, lalasticlala comma see oooooooooo! prospective nysc forum don turn soccer forumu oo |
Politics › Re: Throwback Photo Of Sani Abacha's Daughter Rocking Her Daddy's Coat In China. by chiefojiji(m): 8:04am On Nov 04, 2016 |
is Abacha dead? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 7:47am On Nov 04, 2016 |
you people are derailing from the topic of this forum!!!  |