ChilliPepper's Posts
Nairaland Forum › ChilliPepper's Profile › ChilliPepper's Posts
fyneboi79:I sabi you well well, na you marry my sister Ebele. If you no stop this your lie lie I go just post the photo wey I follow una take for una traditional wedding for Ojoto. When you say chop my sister money you no know ![]() |
Nnamdipapa:Nor mind am, person wey never commot Nigeria before dey pretend say he dey obodo oyibo |
fyneboi79:Why you no talk all these ones the time wey my sister Ebele dey spend all her pocket money on top ya head the time wey una dey Unizik before una come marry. ![]() I warn am make she no marry you but she no gree hear advise |
Make you hold your useless brother responsible |
