Romance › Re: Men: Be Brutally Honest, What Make A Woman Instantly Unattractive? by ChilliPepper(f): 4:15pm On Jul 26, 2025 |
fyneboi79: Simply by being Nigerian  Better people dey talk this one sef dey open mouth |
|
Celebrities › Re: Tiwa Savage Gifts Her Son Jamil An Iphone For His 10th Birthday by ChilliPepper(f): 11:01pm On Jul 23, 2025 |
This phone dey too expensive for small pikin |
Romance › Re: . by ChilliPepper(f): 12:05pm On Jun 13, 2025 |
fyneboi79: You are clearly not in any position to demand this or even list requirements. Are there no men around you? Most of you toxic ladies come online to make such atrocious demands after living an abominable lifestyle. Please start by telling us how badly you have spent your 31 years and state your body count too. Use. Lessssssssssssssssssssssssssssssssssss man |
Health › Re: The Hidden Danger Lurking In Your Fried Food by ChilliPepper(f): 10:04am On Jun 12, 2025 |
All this one na grammar, I go still dey chop fried foods |
Food › Re: Cooking Vs Buying Food: Which Is Really Cheaper. What’s Your Take? by ChilliPepper(f): 10:02am On Jun 12, 2025 |
Na which kind argument be this?
Na only people wey no sabi cook go talk say buying cooked food dey cheaper than cooking |
Food › Re: Delicious by ChilliPepper(f): 9:56am On Jun 12, 2025 |
fadal: I want some of these This kind food dey sweet but e dey make person add weight anyhow |
|
Romance › Re: . by ChilliPepper(f): 9:47am On Jun 12, 2025 |
Tohsynetita1: What’s your skills ? Oga she no tell you say she dey find work |
|
|
Politics › Re: No Democracy In Nigeria Under Tinubu - Peter Obi by ChilliPepper(f): 2:12pm On Jun 09, 2025 |
madridguy: You forgot to make mention the same Obi didn't conduct or appoint local government chairmen in all the local government in Anambra during his tenure.
The same man supervised the killling and dumping Anambra youths inside Akwuzu or whatever river.... Oga make you no dey lie, Peter Obi hand no dey for that matter |
Romance › Re: Single Mother Dilemma by ChilliPepper(f): 8:56am On May 03, 2025 |
|
Romance › Re: How Ladies With Big Tommy Can Reduce It In Two Weeks by ChilliPepper(f): 2:20pm On Mar 29, 2025 |
All these things no dey work for everybody? |
Romance › Re: Name Underated Business That Can Make You A Millionaire In No Time by ChilliPepper(f): 2:13pm On Mar 29, 2025 |
Export of spicy peppers to European countries |
Family › Re: Man Sends Wife To Canada, She Ghosts Him After Getting Pregnant For New Man by ChilliPepper(f): 8:58pm On Mar 16, 2025 |
Cybergoddess: Aunty have they serve you rotten breakfast? This one body dey pepper you on top this guy mata? Abi he do you Burna boy style of promise and fail?  No be me he do na my sister he disappoint. Fyneboi79 na efulefu |
Romance › Re: Constant Erection 24/7 HELP!!! by ChilliPepper(f): 8:55pm On Mar 16, 2025 |
Na wah o!
Wetin even carry me come here? |
Celebrities › Re: Chioma Chukwuka Celebrates Her 45th Birthday Today by ChilliPepper(f): 11:09am On Mar 12, 2025 |
Happy birthday mama! Na my sister be this  |
Family › Re: Man Sends Wife To Canada, She Ghosts Him After Getting Pregnant For New Man by ChilliPepper(f): 11:01am On Mar 12, 2025 |
fyneboi79: Africa is vast and populated with women. Nigerian women are but a minute part of this population.. Nigerian women have opted for transactional sex and we shall one day see the end result.. People wey get money dey talk, this one sef dey talk. Person wey no know go think say he get better shop for Onitsha main market or Mgbuka. |
Family › Re: Man Sends Wife To Canada, She Ghosts Him After Getting Pregnant For New Man by ChilliPepper(f): 10:54am On Mar 12, 2025 |
fyneboi79: women are treacherous not fragile my man. Never put a woman's needs before yours. Useless man, make you go pay ya pikin school fees |
Politics › Re: I Removed Fuel Subsidy To Protect Unborn Generation - Tinubu by ChilliPepper(f): 7:33am On Mar 11, 2025 |
Amadioha fire you! |
Travel › Re: What Is My Wife’s Chance Of Canadian Visa Approval? by ChilliPepper(f): 12:07pm On Mar 03, 2025 |
Me sef dey look for opportunity to go to Canada, just that my money never complete.
Na only 17 million Naira I don save but am trusting God for the balance |
Celebrities › Re: Regina Daniels Drops 'Nwoko' From Her Name Amidst Rocky Marriage Rumor (Photo) by ChilliPepper(f): 1:03pm On Mar 01, 2025 |
But Regina Daniels sabi say this man get many wives before she gree marry am so wetin come be her problem now? |
Celebrities › Re: P-Square: Peter Okoye Responsible For Jude’s Detention – Paul by ChilliPepper(f): 12:56pm On Mar 01, 2025 |
This boys dem mama no go dey happy inside grave.  See as her children dey fight each other |
Investment › Re: Edukoya Shuts Down, Returns Capital To Investors by ChilliPepper(f): 12:44pm On Mar 01, 2025 |
fyneboi79: Sad development...Running a business in Nigeria is hellish. Person wey hear as this one dey talk go think say he get shop for Onitsha main market you no go know say na person land he dey go sell inside bush for Onitsha |
Business › Re: Which Of These Coins Did You Spend? by ChilliPepper(f): 12:39pm On Mar 01, 2025 |
fyneboi79: Thank you!! Because nobody below 60years can make such claim. Even me wey dey 45years used only 5 of those coins. Fool at 40 fool forever. Make you send money for ya pikin school fees |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by ChilliPepper(f): 12:44pm On Feb 11, 2025 |
cuffee: are you married Shey you wan marry am?  |
Romance › Re: Life As A Bachelor! by ChilliPepper(f): 1:26pm On Feb 02, 2025 |
fyneboi79: I use and dump..I don't stay ok?? so fem up and stop crying foul..hate the game not the player. Because only an ex slut of mine can have the details you claim to possess. Na nonsense you dey talk onye nzuzu I just dey pity Ebele and Dumebi |
Food › Re: Do I Have To Remove This Thing From My Beans? (Photo) by ChilliPepper(f): 1:21pm On Feb 02, 2025 |
CodeTemplar: That is what causes farting. Ever wondered why akara or moimoi doesn't cause bowel chaos? Na lie  |
Crime › Re: Lady Morns After Cultists Who Came To Kill Her Brother Ended Up Killing Her Mom by ChilliPepper(f): 1:43pm On Jan 28, 2025 |
fyneboi79: So Emelda,you want to play dirty? You open mouth call my sister scam after you follow chop the pocket money wey we dey give am for school  When I deal with you finish you go run Comot from Nairaland. I never get your time because I dey busy for my shop |
Romance › Re: Life As A Bachelor! by ChilliPepper(f): 5:54pm On Jan 26, 2025 |
fyneboi79: Sure they are different people. First picture was taken while she was going about her chores and I asked her to tie a scarf like an African to pose with the cardboard I made. Second picture was taken in her new design 3D office space and she has makeup on..two different people!! Nairalanders make una come see person wey never commot for Nigeria before dey claim say he get foreign wife All these men wey dey lie lie anyhow. Make una tell am make he post photo with him obodo oyibo wife  LoneSoldier Nyascobar1414 Tinubuismad Sleeknigga Marlow1962 Silentgroper Flokii Barontheceleb Nnamdipapa FunnyDude Yemike Duduade Princesslee Donroxyll Fahvvy Tjra Deepspirituals Parkervero Oxygenlove Love800 Jmoore Fibonacci88 DropsMic Solseal007 AfahaAbia MrCork HelipsTech Treasurenat SonofGod231 Mathewrichard99 Kennitrust Osgilliat Torqque7 Ask4bigneyo Streetdreamx Kay29000 AbuAeesha Ohraykon Paramount01 Lereinter Delpee JoaxhinPedro Eepeepook Maj196 Bluefilm Ollyboy009 Daeveed Iamblessed85 Lansike Solseal007 CorrectionFluid Lebete3000 Prosessore |
Romance › Re: Life As A Bachelor! by ChilliPepper(f): 5:12pm On Jan 26, 2025 |
fyneboi79: who be this bad belle feminist bikonu? You go Unizik abi you no go Unizik? Make you answer yes or no You study Philosophy abi you no study Philosophy? Make you answer yes or no |