Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,652 members, 7,955,364 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:31 AM

Chimerase's Posts

Nairaland Forum / Chimerase's Profile / Chimerase's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 69 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:19pm On May 02, 2015
xynerise:

I dont reply chimpanzee? tongue
bro calm down next season una go carry amu for league grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:17pm On May 02, 2015
mukina2:

that's chinwerey for you grin grin
no be say we carry league na him go give u de effontery to de yab me up and down, I can't take it anymore angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:14pm On May 02, 2015
KingTom:
Wetin this one dey talk? grin
why u de call ua slf big fool nah grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:14pm On May 02, 2015
KingTom:

amu a big fool!! angry
I knw bro na wetin I been dey tell u since, u self dn cumfirm amu grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:12pm On May 02, 2015
xynerise:

I will find you and I will kill you angry
nwanne why u de avoid me nah u no see ma mention? grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:11pm On May 02, 2015
mukina2:

grin grin grin chai is that chimpanzee's new name? grin grin grin ..
amebo work no go kee u angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:10pm On May 02, 2015
fredoooooo:

we full ground grin grin grin
Abeg help me give kingtom special invitation from hazard grin grin grin
kingtom na errand boi he doesn't need invitation grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:09pm On May 02, 2015
fredoooooo:

Bros where is that lovely lady Titiluvly? shocked shocked
Edwife is going to be the CHAIRLADY
MUKINA2 is our cook , Them no born am well make she put poison grin grin grin
baba titi dey akwa ibom dey serve oh she busy shaa
Come no vex me now oh why u give mukina2 our enemy make she handle our food, u wan kill person shocked
Abeg I make amu she and kingtom errand bois and gals grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:07pm On May 02, 2015
edwife:


You don order for stout?tomorrow na celebration day.... grin

Man U own don finish! grin
yes I sent ma errand boi and gal mukina2 and kingtom, dey will take care of dat dnt worri ua self too much grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:05pm On May 02, 2015
RaeMystix:

angry angry angry angry angry Not in the mood angry angry
sweery if u re not in de mood amu in de mood grin Hope u will come to our party tomorrow? cheesy Many guys yapkayaski, fredoooooo abi I lie? grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:03pm On May 02, 2015
fredoooooo:

she dey prepare foods and drinks for chelsea ;Dwinning the league grin
mak she no just fuvck up cus I dn arrange beta party tomorrow with u, mukina2 pamcode, Tvaln cfcfan, ohhhh ma titiluvly, ginglet, xynerise, kingtom, ediwife and de rest wia ma guy self aieromon grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 7:00pm On May 02, 2015
mukina2:



chinwerey behave grin
de luck way u get na I dn carry league so no need grin U can call me wetin u want grin Na bonus I dey give u so angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 6:58pm On May 02, 2015
RaeMystix:
The hell? angry
sweery u look sexy wen u re angry grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 6:56pm On May 02, 2015
fredoooooo:
GOOOAAALLL grin grin grin
wia ma wife mukina2? grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs West Brom (0 - 1) On 2nd May 2015 by Chimerase(m): 6:56pm On May 02, 2015
edwife:
We are tired of Man U losing,today we need change grin
yes change grin
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:19pm On Apr 19, 2015
KingTom:
From my colleague Obinosco lipsrsealed
angry
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:18pm On Apr 19, 2015
stephenqueen:

Nah him, him just dey share him no fit talk grin grin
close ua 31 mumu na wetin dey sweet u angry
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:15pm On Apr 19, 2015
KingTom:
Wetin my boss do again na, ah ah, wetin e do, why dem just turn amu to ban magnet! grin grin grin

Our own ban dey load oh 64% grin grin
tank God I get 2 lives and I can even escape unlike u fooools way de stay prison till de day e end grin
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:13pm On Apr 19, 2015
KingTom:
I dey wonder why my guy never ask me question, Abeg make dem free am na grin
check weda na him share dat tin cus na only share him dey share if him dey prison yard grin
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:11pm On Apr 19, 2015
KingTom:
The burnt bottom pot wey remain, scrape amu give the mumu grin grin
amu trying hard nt to see dis infact I will pretend I no see amu angry
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:09pm On Apr 19, 2015
alberto2k:

leave amu, the doctor go cure him craze 4 amu grin
u mean him amu dey craze? grin
Dating And Meet-up Zone / Re: The Biography Of Tosyne2much And Kingtom by Chimerase(m): 11:08pm On Apr 19, 2015
Mumu kingtom anoda question


Wia can young ladies in nairaland get mife and meso? grin
Romance / Re: Guys, Do U Find This Kind Of Ladies Attractive? (cool Or Trashy?) by Chimerase(m): 9:49pm On Apr 17, 2015
hatux:
There's only one female mod in romance section bro, and her name is lipsrsealed
I no dey oh grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Arsenal Vs Chelsea (0 - 0) On 26th April 2015 by Chimerase(m): 9:48pm On Apr 17, 2015
pamcode:
hey what happened to the no 2 in ur moniker
ma broda e dey jare cheesy
Nairaland / General / Re: Why I Prefer Romanceland by Chimerase(m): 5:49pm On Apr 17, 2015
KingTom:
Wey Chimerase2 na? grin
de stubborn mumu fool dey check ua following grin
Romance / Re: Guys, Do U Find This Kind Of Ladies Attractive? (cool Or Trashy?) by Chimerase(m): 5:44pm On Apr 17, 2015
Dis gal resemble one mod for romance sextion gringrin
I no call names oh grin
Romance / Re: Guys, Do U Find This Kind Of Ladies Attractive? (cool Or Trashy?) by Chimerase(m): 5:05pm On Apr 17, 2015
alberto2k:
118 shares?

Definitely Alan shearer falconey was here grin
alan shearer has done it again grin
Nairaland / General / Re: Why I Prefer Romanceland by Chimerase(m): 4:57pm On Apr 17, 2015
Fulaboy:
I woke up feeling fresh in my farm grin


:cc orijin101
Alberto2k
Sinaj
2dice.
C.himerase
Fabdeon
Kingtom

When are you guys coming to my farm? undecided
kai dis one fit kure malu spirit grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Atlético Madrid Vs Real Madrid: UCL (0 - 0) On 14th April 2015 by Chimerase(m): 5:13pm On Apr 14, 2015
ginajet:
I be like wind na...... everywhere you go, I dey
grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Arsenal Vs Chelsea (0 - 0) On 26th April 2015 by Chimerase(m): 5:12pm On Apr 14, 2015
Always wifing assnal grin
Romance / Re: Can Sex Addiction Turn A Guy's Joystick Cap Red???.. by Chimerase(m): 3:17pm On Apr 14, 2015
Morale? angry

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 69 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.