Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 1:21pm On Sep 21, 2014 |
Samsonklin: Do you know ur HIV status? I fit give u enough lectures on HIV/AIDS. U wey dey comment, u sabi ur HIV status? |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 1:18pm On Sep 21, 2014 |
tonjeola: u be m or f? if u be m; 1 tin involve, but, if u be f; na wahala! I get 3rd leg, wetin b dey 1 tin wey dey involve? |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 11:11pm On Sep 20, 2014 |
neoapocalypse: We have to add another taboo to your list which is a Nairalander and I'm up for the task haba! If na that one, we get dem plenty wey don do am. I sabi person wey im babe leave am for a Nairalander |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:13pm On Sep 20, 2014 |
1stola: OK best of luck dear. thanks |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:12pm On Sep 20, 2014 |
neoapocalypse: I cut cap for you my sister  |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:09pm On Sep 20, 2014 |
ffo: How many guys have you dated in the last 3 years?? abeg O! dis question na handshake wey don dey reach elbow O! |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:03pm On Sep 20, 2014 |
|
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:01pm On Sep 20, 2014 |
1stola: I guess that's why your faces looks brighter than your future  What goes around... ONE DAY, UNA TOO GO MARRY AND YOUNGER GIRLS WON'T ALLOW UNA HUSBAND TO REST. my future dey bright. Me go dey support am with condom |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 7:59pm On Sep 20, 2014 |
|
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 7:57pm On Sep 20, 2014 |
ollah1: Are you sisters ? Birds of same feathers ...... na bird of d same feathers we be |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 7:55pm On Sep 20, 2014 |
OkekeOnyi: Hmmm madam date all yes O! I full ground |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 7:53pm On Sep 20, 2014 |
nellyelitz: wetin u dey do? wetin u think say I dey do? |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 9:34am On Sep 20, 2014 |
chemystery: chai! Even married man?  |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 8:34am On Sep 20, 2014 |
rozzay: I been think say na only me haba, no b only u O, been there, done that |
Romance › Re: Taboo Relationships - Who Have You Dated On This List? by chipatra: 4:43am On Sep 20, 2014 |
Me don date all O |
Romance › Re: So I'm Dating This Girl And Now She Wants The Impossible. by chipatra: 1:57pm On Sep 18, 2014 |
just buy am 4 d babe now, no fear she go dey give you plenty Tender Loving Care  |
|
|
Romance › Re: For The Ladies!!: How To Love A Man by chipatra: 9:39pm On Sep 13, 2014 |
dre11: So I should the waiting game is over and u will be here again
Hope u did enjoy ur weekend with him yea |
Romance › Re: Question To All Single Ladies... by chipatra: 9:21pm On Sep 13, 2014 |
TrollMan: You mean it's clean to ask him Why? How?  no, I mean say e dey right make him get condom 4 house |
|
Romance › Re: Question To All Single Ladies... by chipatra: 8:50pm On Sep 13, 2014 |
no long tori 4 dis one. na dey right tin O! |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 6:42pm On Sep 12, 2014 |
AfricanApple: ehhh, big problem dey there o how? |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 9:51am On Sep 12, 2014 |
AfricanApple: so your brain no fit function without d sex? Haba nyarinya yes now, any problem there? |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 9:50am On Sep 12, 2014 |
brownlord: Hmmm, ye need Christ, feck finish begin quarrel again? Can't work with me & u need Jesus, i said fvck make we head clear so we go fit settle mata wey we get. i no talk say we go begin quarrel again |
Romance › Re: For The Ladies!!: How To Love A Man by chipatra: 10:02pm On Sep 11, 2014 |
dre11: Oho Welcome back oooo..... I hope the break was for some unfinished business u did procrastinate about yea |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 9:49pm On Sep 11, 2014 |
brownlord: So why allow se x? haba, why not? I no dey play with am O! Na make we use am cool down, so person go fit think well after fvcking |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 6:47pm On Sep 11, 2014 |
brownlord: Da fvck? Like seriously b4 nko? |
Romance › Re: Make-up Sex. Effective Or Not? by chipatra: 6:41pm On Sep 11, 2014 |
na 1 no be big deal 4 me, after we fvck finish, back 2 d problem @ hand, we get to resolve am |
Romance › Re: For The Ladies!!: How To Love A Man by chipatra: 6:36pm On Sep 11, 2014 |
dre11: That's a good step U went for that long....... hmm, i bin go small break |
Music/Radio › Re: Who Is More Beautiful & Talented?? Tiwa Savage Or Seyi Shay! by chipatra: 6:22pm On Sep 11, 2014 |
abeg make person 4 no vex, na me fine pass  |
Romance › Re: For The Ladies!!: How To Love A Man by chipatra: 6:20pm On Sep 11, 2014 |
dre11: Why those three stands of hair.....
I hope u have worked on that ur weakness as stated on these thread
Btw...... Good morning i don dey try, na small small |