Education › Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by chipatra: 12:13pm On Sep 25, 2015 |
Adepoju2081: Pls ooo which one is POP exam? I don't know the meaning PEN ON PAPER exam |
Education › Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by chipatra: 12:11pm On Sep 25, 2015 |
Anybody 4 here, dey do CIT 756 operation research Abj center? |
Education › Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by chipatra: 8:02am On Sep 25, 2015 |
Anybody 4 here, dey do CIT 756 operation research Abj center? |
Romance › Re: Question For The Ladies by chipatra: 8:15pm On Sep 17, 2015 |
I dey ask am for money when I dey fაck am |
Romance › Re: Photo Of The Day by chipatra: 6:52am On Aug 27, 2015 |
Olufemiolaolu: How u take knw, u get ikebe ni?  yes o, i get  virginboy1: Babe,I think say e dey heavy una...
Because when stampede happen for market,ikebe supper woman go know say big nyash na wahala e no dey heavy me  |
Jokes Etc › Re: Describe Dis Guys(photo) by chipatra: 7:42pm On Aug 21, 2015 |
dem no get work |
Christianity Etc › Re: After Jail Term, Ritualist Mentioned Names Of Top Nigerian Pastors He Worked For by chipatra: 8:22pm On Aug 06, 2015 |
where dem  |
Romance › Re: Photo Of The Day by chipatra: 7:47pm On Aug 05, 2015 |
HungerBAD: I don't see anything here, but stress for the person carrying such load. ikebe no dey heavy dey owner  |
Romance › Re: Now I Know The Meaning Of Love by chipatra: 10:16am On Jul 18, 2015 |
correct guy, i dey find man wey sabi dis kind love o! |
Romance › Re: Ladies Who Will You Choose? A Poor Faithful Man Or A Rich Man Unfaithful Man by chipatra: 9:22pm On Jul 14, 2015 |
na dey unfaithful rich guy me go choose o! |
|
Romance › Re: How I Caught My Girl Yesterday. by chipatra: 5:55pm On Jul 11, 2015 |
AmarachiOnuoha: Waiting concern u with the phone make? U sharp like razor ooo! I just wan know |
Romance › Re: How I Caught My Girl Yesterday. by chipatra: 9:38pm On Jul 10, 2015*. Modified: 8:09pm On Jul 11, 2015 |
abeg no give am back, tell her make she go find another maga! make am know say u don read her msgs but come o! OP na wetin be d make of d phone  |
Nairaland General › Re: Is He Just Being A Good Samaritan Or Is He Gay? by chipatra: 8:27pm On Jul 09, 2015 |
na good Samaritan im be, but come o! na foamy yansh u get  if na so, then im bin wan fuçk your yansh  |
|
Forum Games › Re: Spot The Difference! Lol (photo) by chipatra: 8:10pm On Jul 02, 2015 |
one get tötö, one no get |
Romance › Re: Who Are You Looking For? by chipatra: 7:37pm On Jul 02, 2015 |
MemphisDepay: 650 million? Will dat one be enough?  650 million wetin? |
Romance › Re: Who Are You Looking For? by chipatra: 7:19pm On Jul 02, 2015 |
MemphisDepay: is it for one round or till day break? na 4 life naw |
Romance › Re: Girls..please Answer This Question by chipatra: 7:19pm On Jul 02, 2015 |
LogoDWhiz: Because if a girl gives hers freely/cheaply, she'll be termed as a prostitute or hoee or bittch and so on.
But it's not so for the guys. true talk |
Romance › Re: Who Are You Looking For? by chipatra: 7:15pm On Jul 02, 2015 |
Slimzjoe: Then you go give am wetin? wetin im want  |
Romance › Re: Who Are You Looking For? by chipatra: 7:13pm On Jul 02, 2015 |
|
Romance › Re: Who Are You Looking For? by chipatra: 6:55pm On Jul 02, 2015 |
Person wey go give me money  |
|
Romance › Re: What Intrigues U About The Opposite Sex by chipatra: 8:56am On Jun 21, 2015 |
na dey dıçk, especially when you dey look d guy, u go just dey see d shape of im rod & im yansh dey trip me, no be flat dry yansh O! |
Christianity Etc › Re: Kissing And Caressing But No Sex, Is It A Sin Or No Sin? by chipatra: 5:58pm On Jun 14, 2015 |
OREMUSSANCTUS: Huh Gbola na street name Since wen I know bad tinz wen I small, I don dhe talk gbola I don't nid to go ibom to know Gbola na normal slangz *pls don't play wif one, its dangerous well me no sabi that one, all I know be say since 1992 for school we bin dey call di ck GBOLA |
Christianity Etc › Re: Kissing And Caressing But No Sex, Is It A Sin Or No Sin? by chipatra: 3:58pm On Jun 14, 2015 |
OREMUSSANCTUS: Its not a sin if u kiss and romance d babe, wifout ur GBOLA(di ck) rising. If d above condition is met, den its not a sin * datz d first order condition Come back for d second-order condition Cc: ishilove cum lalasticlala hey, na FGC Ikom u go? just wan know how u take know say GBOLA na di ck  |
|
Romance › Re: 10 Things Ladies Should Stop Doing All In The Name Of Love by chipatra: 2:11pm On Jun 13, 2015 |
d one wey u post here don do, me no dey click that link. but I don do no. 1 & 5 |
|
|
Celebrities › Re: When An FRSC Official Forgets His BB Phone In A Car After Collecting 2k Bribe by chipatra: 8:25pm On Jun 12, 2015 |
return wetin ? never |
|