Christo212's Posts
Nairaland Forum › Christo212's Profile › Christo212's Posts
1 (of 1 pages)
ecomalchemistt:Interested in Oraimo wifi hotspots, but I want to ask if the battery is replaceable and is the battery available in the market? |
How did the interview go?, Got invited there too |
misspicy:She is a joker! . . That is a cover up story. did he suddenly grow Small? Abeg, this lady just looking for an excuse to cheat on the man. There's no solution to unattractiveness. . . I use to think ladies are moved by what they hear, and men what they see. The guy is probably not romantic enough! . . because wetin concern woman and physical structure. Let the guy work his way into her pants ![]() |
For ALIMOSHO LGA, am creating a whatsapp group chats for updates. whatsapp me on 08020304204 and I will add u to the group. |
For ALIMOSHO LGA, am creating a whatsapp group chats for updates. whatsapp me on 08020304204 and I will add u to the group. |
Any update from ALIMOSHO, Lagos? |
Any info from ALIMOSHO? Anybody? |
Men dat guy is simply sayin the real fact. Men we party like mad,that remind me the good day when we party all nite,go clubin shak like tomorrow no dey. Then sauoz is the best dance step,b4 changing it to yahoozy. Well all those day don pass,there is nothing like been responsible. Too much heylin to my island guy,how island be now,longtime. |
Honest for where? na like so she go honestly do you best friend. |
Sexy Love -> Neyo thats my main man. |
Wat d hell are u lookin 4,guy u most be outta ur mind |
Wat d hell are u lookin 4,guy u most be outta ur mind |
Wat d hell are u lookin 4,guy u most be outta ur mind |
@mukina,it was clearly stated by the author what men do/think . |
@mukina,it was clearly stated by the author what men do/think . |
@mukina,it was clearly stated by the author what men do/think . |
Na wao,u wan turn 2 AKON,him never solve him own till today,go meet am now. Oh sorry na naiga you dey?u no go talk watin u want make consider u,weyda som1 go help u. |
Omo u dey MAD,where are u 4rm asshole?prince my ass,they is a kindom there. I am a prince 2 in delta state,so dont come sayin bushit,if you wanna rule,go 2 ur fuckin village n rule ur assholes. And why look 4 17yr girl.oh i see,u lookin 4 somone 2 rule over and control.dum ass. |
Ha watin,every body dey am,if your girl or guy no satisfy you look for a better one.as 4 girls look for a better kon'ndo(big,stronge,thick,long,u know.)as 4 guys nolongthing,same ni. |
Abeg tell am o,i no no watin dem see for the guy body,the boy wey be say i know and don see wella,the boy is short and got something like rash on his face |