Chucks13's Posts
Nairaland Forum › Chucks13's Profile › Chucks13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 258 pages)
For crying out loud yes they should remove it here is not Iran or Somalia. |
Yes oo baba say it louder. Dem no born dem well. |
Story tellet. The moonlight story teller. When Buhari your fellow Fulani was there 2nd term was his birthright but now for Tinubu is not his birthright ba? I'm declaring to you now it's Tinubu birthright and he already secure the 2nd term and none of you can do anything about it |
givedemwotowoto:I don't bloody care I will say it a milliin time I don't care. |
Obi you dey hear am. Dem don used you and dumped you. |
Chukwueeka Adebiyi Ok na I have heard you |
They ate always like that the world worst opportunist. |
Are you Mr police sure of what you are saying or your noto-rious SWAT at it again picking people randomly and call them bandit or terrorist. |
Abeg carry your Russia matter go your village make we hear word here abeg e nor concern us our own problem dey ground plenty... |
Abeg carry your Russia matter go your village make we hear word here abeg e nor concern us our own problem dey ground plenty. |
givedemwotowoto:Listen and listen good I don't bloody care. Your useless obi and atiku is not solution to anything so forget it. I repeat I don't care let the insecurity remain than for obi to rule Nigeria, let the insecurity infact exploded than for atiku to rule Nigeria everybody go dey alright so keep your preaching to yourself I don't need it. |
givedemwotowoto:Story teller. You go write book son.. Nonsense talk. Wait till 2027 I swear you go dey ask who you offended. 4+4=8 you can't do nada about it. |
Honestey:Highly insulting. |
Northerners pls dem obident said na gutter water una dey drink before the eze anukpamu built one borehole in Bauchi so from Kaduna, jigawa, Kano, borno etc na for one borehole the eze of I d I oo t s built una dey drink water ![]() |
Good one, he is obidient South Africa version. He talks anyhow and carelessly let him go learn public relation and how to run a sane politics lesson and not abusive, divisive and arrogant politics. Na so we go trap one gap teeth eze efu bitch soon and sentence him to 30 years imprisonment. |
No need to tell them. Pesin wey neva become the president with all barriers plus Emefiewerey coup still beat him and his erand boy talkless now Tinubu is the commander-chief the Sherif, the boss and they think they can wn him, I just dey laugh. Shey na Amupitan wan declare atiku or obi as winner? Or na which court wan dare it? Or na which judge dem born him papa well to make such declaration? Una go see movie una no go fit watch finish... |
Pickup8:Pls no need to tell those obidient just dey look at them. Everybody is telling them directly and indirectly the ticket is going to Atiku but they don't want to hear word still dreaming impossibility wasting their time. E go clear for their eyes say ADC na Northern agenda for Fulani oligarchy. |
Story! Super story!!! Pls kindly give it to obi infact e go sweet me die cus we wan do obi strong thing to shut him up forever in Nigeria political landscape pls we are begging you ADC criminals give your ticket to obi this is what we are waiting for we want him to test the water again and let's see who be the boss and who owned Nigeria. We will make sure he never get 20k votes in any SW oe Northern state and we go pieces SE and SS votes i swear una go weep for him. |
Another Ibadan convention na tears go end am. Makinde still crying over Nbillions he wasted in Ibadan convention. |
Pesin wey no sabi wetin dey worry him. Yeye bitch. E be my nwanem but me and him will never stay one page till Jesus comes. Evil man. Na evil forest we go end am for you las las I swear to Chukwu Abiama |
jmoore:E pain am. Your cry just started na for dream your obi go rule Nigeria. |
LagosOrigin:Provide your evidence. Full stop |
I swear I don't know why obi is these defiant. From all indications and body language of ADC criminals nothing for obi I don't now why he failed to understand this fact. Na wah ooo ADC is Northern agenda any South in that criminal caucus is just a tool to get votes for the Fulani oligarchy. |
So obi now ready to be vice president, obidient how market? I think you all said obi for presidency or nothing? Aisha Yesufu and Mama Pee oya come give us another Lamba why obi accepted Vice President? Yeye people. Una go explain taya. |
You guys should stop telling lies. What do you gain in all these useless lies? Do you think all these your lies will stop Tinubu n 2027? Hell No. Stop wasting your time on lies and propaganda nothing for you in 2027 take it or leave it . I stays in abj show me the video of the miscreants? Show me their locations we will go there right away to find out who they are. ADC ekukes go and rest we will never handoblver Nigeria to atiku or obi or el rufai we ae telling you this over and over but you think we are joking, no wahala e go do una like a movie. Miscreants calling someone a miscreant. |
Beautifulday:Which authority? Bia pls why is it that you his followers nor dey reason proper at all? Someone who could not even stand the test of time in a small party called Labour want to rule Nigeria and you are still talking defending him instead to feel ashamed of him. So you are talking about authority no wonder we likened him to Idi ami, Hitler, mobutu cus he will be worst than them in misusing his illusional authority in his village. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 258 pages)
Ok na I have heard you