Chukwuibuipob's Posts
Nairaland Forum › Chukwuibuipob's Profile › Chukwuibuipob's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 412 pages)
![]() |
TERRORISTS |
u can't make HEAVEN..Yo name nor dey with Rev Righteousness2 ![]() Homeboiy: |
YES DADDY 8 ) |
Her Papa better resign b4 dey all FALL DOWN KPAI ![]() Good nite young lady |
Thank you SOLUDO THE SOLUTION. One ALAGULU OF AGULU was there for 8 yrs.The state be like Sudan . |
Good morning Pa OYETOLA. Nah weh bros wan sack u ,u wake up dey do patch patch work with Eleyi daru Dapo.una wehdone Sir ![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() |
arantess: |
Upright750:Travel.You'll see even whites leave their cars at home and either trek some distance to their work place,go by bus/train.Thank God for lasgidi govt.I can't convert my cars to CNG yet.The renowned Auto(RIP to him) converted my petrol Gen to Gas.I still worried anytime I switched it On.Thank God for constant light now. |
DEAD party and their CONFUSIONIST. |
Zonefree:I heard say nah 25k dem dey pay ur suffer head .Ur life is BEND and pathetic. I pity u. My wife can feed ur uselessness, pitiable self.u can drop ur Acc.She'll help uUr dunce think say peepz that enter public transport are poor. My BDO lekki dey hook in public bus |
No UNILAG,UI,OAU,CU,UNILORIN,UNN,UNIBEN . Nah to collect bribe,use Gbola drill kpekus,punish stubborn students ,STRIKE is our own lifestyle |
Zonefree:trekking is part of Exercise . U think ATIKU/OBI will not do the same ![]() Same ATIKU told us "He'll make his friends RICH '. OBI nkoh ![]() |
110M too small.Add 90M to complete am - THIEVES ![]() |
I converted my Thermocool petrol Gen to Gas.We all knw the story now.Me and wife don parked cars dey d enter public bus suzuki korope..Even if Tinubu isn't the President, OBI/ATIKU too will do their own Somersault economy and blame past Govt for their ineptitude... |
. 3.8M . If u see 1M buyer, u go thank the baba wey do u otumphor |
Sonnobax15: I kuku trust una Okada/Keke Union.If u dey there, even if u dent,scratch, bash person car.Una go gatherbto support ur own. AMADIOHA go visit those police |
Streets aren't smiling ooo b4 dem gather stone person, vandal do their work. Hopefully, Pa EMILOKAN will CORRECT the Economy/do the needful b4 Dec.There's still HOPE..Me believe baba T will do something b4 December |
the family should stop ✍️ USELESS petition 😑 they'll sweep under carpet.In stead take the BASTARDS names to baba.Not the street ones(these ones are THIEVES) drag them before confam village baba.I dnt do/involve God in mata like this.God is slow to anger/merciful. USE VILLAGE BABA to correct stupid people |
Dog don eat dog(Apology to the dead rider)imagine state police/ dem give guns to VIO,LASTMA,LNSC,KAI,those local government touts on highways 😞 😓. Nah suicidal 1001 ways yo DIE be that ![]() |
Enter Aso rock and sniff/check |
may the Police behind this jam ESN,UGM |
Haba ! U leave UGM, ESN TERRORISTS go KILLED innocent,struggling man |
.. |
Why dem nor grab Bello same ways dey dragged/grab yahoo boys ? .That USELESS man,OBASEKI too go do Bello stuff |
Tie the 5 THIEVES with the transformer and tell NEPA to switch ON POWER. That's ALL |
![]() |

TERRORISTS
u can't make HEAVEN..Yo name nor dey with Rev Righteousness2
)


