Romance › Re: Guys: Upload A Picture Of Your Girlfriend, Let's See How Beautiful She Is. by Chukzii(m): 7:25pm On Jan 07, 2016 |
hv u forgotten all guys are single, nd all d grls re in a relationship |
Celebrities › Re: Caption This Photo Of Sound Sultan,ay And 2face. by Chukzii(m): 4:51pm On Jan 07, 2016 |
Sept20: Sexy Men On Fleek na because say dem gt moni dem don turn sexy men abi |
Romance › Re: Meet New Friends On This New Platform by Chukzii(m): 11:26am On Jan 03, 2016 |
SexyStrawberry: We never finish to dey use twitter, instagram, facebook, tango,whatsapp and even Wechat, na hooker we wan come meet friends abi?  asin eh, very soon marriage app go comot join |