NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:40pm On Jun 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:38pm On Jun 16, 2016 |
yormee:

You want be to remain single.like you bah? NEVER! I no want make you break her heart. 5 seconds too bad |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:29pm On Jun 16, 2016 |
yormee: Tell her I luff her, abeg. Ayam too shy to talk!  I no dey tell again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:27pm On Jun 16, 2016 |
yormee: Hello Bae! Upon sighting ya invisible dp, my luff for you is on commotion fa!
Wee u jus piry me n be my beroved bride for just 5 seconds? 5 wetin  Oya Omonighoblessing don't go near him again. I am disappointed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:23pm On Jun 16, 2016 |
yormee: All of una ehn... yorme don wear new pant boxers o now yormeE |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:21pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: Lol yorme is already born again, he doesn't need another borning. u dey wait for my unborn dauta, coyy honey abeg help me pass that hot water wey dey fire..sen yerima don send Chumaster come our house.  yerima ke nyamanyama ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:19pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: Even if she shy, shall she shy for you? she no suppose shy, na only me get authority to dey shy here in GL  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:16pm On Jun 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:14pm On Jun 16, 2016 |
sheboss:
Grandpa goan marry ooo lol, you carry yorme for belle born am, abeg born another iya make I come marry am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:12pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: Iss lie! my hubby haff bear-bear, Coyy shey u haff bear-bear  Titanium38 should know this |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:11pm On Jun 16, 2016 |
omonighoblessing: hmmmmmmmmmmm someone is patronizing me oooh....#amfeerinshy why shall you shy? Abeg sheboss come teach am how to be bold |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:08pm On Jun 16, 2016 |
STILL ON THROWBACK THURSDAY. Waiting for NTA to come up by 4pm, next thing that would appear was those caliberation of diff colours....but since na black and white tv, na black and white strips u go dey watch for complete 4 hours 
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:59pm On Jun 16, 2016 |
Abacharles: is (s) Granpa (/s) Chumaster hearing ur in voice in his dreams? see striking! Odiegwu! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:57pm On Jun 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:51pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: That one na error! That kind embryo, Coyy cannot fit to produce an error embryo   cc yorme |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:51pm On Jun 16, 2016 |
Abacharles: Chumaster, I fear u oo, aw did u get Missbeebee to tell u about Kapable? *talking silently* op it's not wat am thinking? ***calls neurosurgeon, your thinking department faculty needs to be set in the right cordinates |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:48pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: It is not suffer joor,it is called 'tips on keeping your bae happy' Ask Coyy,he's an expert and will dash u some. "tips on keeping your bae happy, His own happiness be damned" it is well, coyy is drowning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:45pm On Jun 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:42pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee: No nid shielding me fa. my Kapable75 knows I didn't say anything. cos he isn't here. Anyways, even if he is, he pretend and support u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:40pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: Tor..u dey miss out be that na. Na that kind lurv dey sweet pass o... boi boi lurv  chai! So na wetin our Bros coyy dey suffer? Emroyy, Dream2, dipson546, Dottune, Oshogbocharles Abacharles make come see o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:35pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee: lolz..say it out na. abi u dey fear? fear ke, I dey use style shield u from the consequences |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:34pm On Jun 16, 2016 |
omonighoblessing: huh.......who dey sight me? lol no vex, na embryo emroyy (aka yorme) you dey do the guy jigijigi for him body. Abeg try to talk or betterstill hookup with him. His my good friend. I always look after him  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:30pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee: Grandpa wat did u hear from me??. haba na! grandpa...u old pass me so I shld b d one hearing from u. I get it, kapable75 need not to know too. So you'r wise denying it  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:26pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee: Gud evenin dearies. Sheboss, Dottune,Dipson546, grandpa chumaster,Dream2 ( thanks 4 ur inspiring foods 4 tots) I sight una fa. hope y'all had a splendid day? shey u dey look for job, oya no look further, Dream2 dey find tutor. Pay is attractive |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:24pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: It is called lurv  Hehehehehe that kind lurv na serious lurv nwantinti  . My future bae shouldn't dare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:19pm On Jun 16, 2016 |
Dream2:
 leave am, na omonighoblessing wey he sighted dey high am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:17pm On Jun 16, 2016 |
coyy: this is really throw back..lol.
Nokia 3310 and 2100 too  u used it shey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:16pm On Jun 16, 2016 |
Dream2: LOL,everyone is a king in his domain,you pray,i pray,we all pray,i believe our prayers will be answer by our creator. it has already been answered. But e remain one thing, allowee increment. The current allowee can't even buy a bag of foreign rice. Pray on that part too whenever u are abt to break ur fast sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:13pm On Jun 16, 2016 |
Abacharles: lol... naw u've started to mention those that used it with u. Who else? nooo, I hear am from missbeebee mouth, abeg no tell Kapable o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 6:11pm On Jun 16, 2016 |
coyy: look at dis one..
check ma dp for details.. dont disturb ma babe biko na so she don turn u to boi boi  Sheboss, u'r wiket o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 5:33pm On Jun 16, 2016 |
Still on THROWBACK THURSDAY. Hello Moto!! Motorolla
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 5:28pm On Jun 16, 2016 |
Abacharles: . shey, he no fit nii? go an marry o. I never see nor used that radio. Kapable75 had used 3 of that radio years back  |