[color=#990000][/color] donjuviam: just for fun read and add your own and let the fun begin
1.guy your girlfriend dad die, u still dey send am love message.....na u kill her dad?
2.girl u get bow leg u still dey waka round street with red leggings....u be PLIERS?
3.guy your girlfriend come to your house,showing u d green light, u dey play her different songs.....u be DJ?
4.u went for an interview u dey preach for your employer....u be PASTOR?
5.girl you dark before, now you don bleach die....u be HYPO?
6.tall girl wey still dey look for heel.....u wan torn OSTRICH?
7.guy! na every girl in the campus u wan date....u be CALENDAR
8.your boyfriend call u for a date, u dey come along with your friends....u be BULLION VAN and dem be ESCORT 
9.u pay to go night of a thousand laugh, people they laugh u dey frank....o boy u be SOLDIER??
10.all those big girls wey dey form Shey dem no dey poo......is your thyroid out of whack ??
add your own. donjuviam: just for fun read and add your own and let the fun begin

add your own.
|